Toba, wetin be your own inside now?
Na you get nairaland? Chebi dem say different strokes for different folks aha?
wetin sef?
By the way wetin you sef dey find for romance section,
abi you miss road?
abeg leave people make dem express demself oooh
its a free world.
