|
hollandis
|
 |
My Spec
« on: November 05, 2009, 02:44 PM » |
|
Behold My Spec 
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
the girl no fine at all, just well shaped! Godd player though, i like her
|
|
|
|
|
|
Ebonyeyes (f)
|
Hot dizzzzzzzzzzzzauuuuuuuuuyyyyyym 
|
|
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
the girl no fine at all, just well shaped! Godd player though, i like her
why u no go like her?  ? real bootylicious
|
|
|
|
|
|
smooooooth
|
u go beach go snap person wife come hia dey show off abi? things wey camera fone dey cause. wait when she sees these and place a curse on u.
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
u go beach go snap person wife come hia dey show off abi? things wey camera fone dey cause. wait when she sees these and place a curse on u.
whose wife? didnt knw serena is married 
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
why u no go like her?  ? real bootylicious gba ooooo 
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
one can def rocaway with dat. dats wot they call just do your thing and ride on.
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
one can def rocaway with dat. dats wot they call just do your thing and ride on.
translated as " Omo se tan , Omo yorun, "
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
ride on as in sit on it and do ya thing.
u don't yorun for dem kind of booty
|
|
|
|
|
|
biola44 (m)
|
isnt dat serena williams 
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
ride on as in sit on it and do ya thing.
u don't yorun for dem kind of booty
so u prefer it as "Park & Ride"
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
isnt dat serena williams  dats naomi campbell bro so u prefer it as "Park & Ride"
pro pro pro bobo yi da mo sha
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
dats naomi campbell bro pro pro pro bobo yi da mo sha
no biola is rite, na Serena Williams
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
no biola is rite, na Serena Williams
common na. u shud av known i was pulling his legs. lol
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
common na. u shud av known i was pulling his legs. lol
ha fear wan catch me 
|
|
|
|
|
|
lelele
|
@kenny G Read yr post on anoda thread, did u study refinery design at manch? if yes let's hav a chat. Myself an alumnus, lets talk, if u dnt mind.
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
@kenny G Read yr post on anoda thread, did u study refinery design at manch? if yes let's hav a chat. Myself an alumnus, lets talk, if u dnt mind.
manc ke? ayama,  , i did process eng in London ya my email is on my profile
|
|
|
|
|
|
izeek (m)
|
serena, venus, anyone, the babe no just be any specs. and @post, commot eye, she pas u.
|
|
|
|
|
|
smooooooth
|
i just tired for this guy serena williams wey get batch grab yansh like one mushin babe with her wrestler arm, and craw craw skin. infact your spec na wa.
|
|
|
|
|
|
|
|
y me (f)
|
she is hot and am cool with that 
|
|
|
|
|
|