|
appleton
|
Computer gurus in the house, HELP me out!!!
I've got a LIVE IP with me and I dont know how to use it.
Please feel free to teach me HOW to use it!!!
Thanks.
|
|
|
|
|
|
Mavor
|
Live IP? 
|
|
|
|
|
|
4llerbe (m)
|
Send me a message with d ip n port so we see. Its not hard
|
|
|
|
|
|
Mavor
|
Omo no send am anything o!!! Else him go hijack the IP from you
|
|
|
|
|
|
appleton
|
I thought as much. come on anyone out there to help me out?
|
|
|
|
|
|
4llerbe (m)
|
Hijack ip? See two jolly mugun o! Haha! So na ip dey freak u so? I only said send it in a msg so dt all dose boys dt work @ service providers dnt block it!
Heey wonda wonda, when ip na fr33 online. D issue na 2 test am. U even sabi d network wey e go work on top? Tseew! Ignoramus n ignorantia, carry d ip go bank go save, mumu!
Where boyz don advance 4 fbt dey do 2yrs fbt annivesary dis 1 dey happy 4 ip wen don probly down! Make i give u sharp sharp 5 ip dt hav bin alive 4 6mths? Mumu
|
|
|
|
|
|
heli
|
i need the ip if u can send it 2 me jah go bless u and una generation chidexmantee@yahoo.com or u fit send am 2 08060699424
|
|
|
|
|
|
|
|
D-fearless (m)
|
@4llerbe, sè U fit send dat IP 2 me. I get am 4 etisalat & Zain. My broda U go enjoy am. @ d Porter if U no fit drop d IP make dem test run am 4 U how U wan know if it they work. Tink 2wice
|
|
|
|
|
|