|
wale.star (m)
|
Yoruba superstition,she put her finger in pusssy raised it up to God and cursed him just because the guy said we are done
|
|
|
|
|
|
klassyguy (m)
|
if he had screwed the chick his own don finish be dat. those kind curses dey catch pple well especially if it is from ma very pained woman.
|
|
|
|
|
|
190.yaris
|
Je, thou shat not use the lord's name in vain
yoruba definately i hope my rubbie aint gonna do stuffs like dat~
|
|
|
|
|
|
adolfe bad (m)
|
na why i lyk 2 dey enter ajebuta gurls be dat, wen i gt bored n call it quit dem go jus grab teddy bear n cry 'oh he's brokm my heart' den dats all, ~makes d game safer, ~ i lyk d bad gurls too, dem go soji say u don tire 4 d thin n dem self fit comot eye, bt local gurls? dem go finish u!!
|
|
|
|
|
|
Missy B (f)

 De  ad!! 
|
|
|
|
|
|
Pweety4me
|
Dat's just crazy. . .do some women become so hopeless?
|
|
|
|
|
|
|
|