|
iice (f)
|
LOL maybe he's just busy with school as usual. Lawd i got stuffs to do but am lazy to do it lol
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
something like what? you sef you be one lazy girl, how we go take find you husband if you still lazy
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Abeg o why una wan marry me off now I suppose make one custard thingiei dey lazy do am now, maybe later i go do am lol.
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
You don chop ?
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
hmmmmmmmmmmmmmmm
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ehen nowdo i sound light-headed? 
|
|
|
|
|
|
ZuluNation (m)
|
I just the wonder my sister, You know big bros is here to take care of you 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
8oracle (m)
|
Nairanlandiz ladizzzzzzzz, have you chosen the remaining gentulumenzzzz of Nairalander, $1000dollar award is in the waiting.
So ladizzzzzzzzz rate and choose your man,your brothers, your fathers, your everything, please if any of them is to so gentle for the world to see, lets have him live in picture on this thread. The $1000thowzan dallars awaits the winner.
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Wait for muki to post her revised list.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
icicle  na my them go take know the gentleman  i wont post it o . .  let ika,you and L post their own . .  so i can peep . . even euphor's own is not yet up 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
I no get list o. . . 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
well i'll wait for ika and miss nuts own or maybe eupgor's own
|
|
|
|
|
|
ikamefa (f)
|
ok my final list!  hair piece supreme rules hi-rez impact megahertz223 portion 9 masque laminates 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ok my final list!  hair piece supreme rules hi-rez impact megahertz223 portion 9 masque laminates  too much shrooms is bad for you  where did you get this names 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
unseal those lips 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
8oracle (m)
|
Nairaland ladizzzzzzzzzz re my to believe, aint no gentulumenzz in the whole murky muddy world of Nairalandians? I want to lose this damn green backs, okay ladizzzzzzzzzzzzzzz hurry up.
|
|
|
|
|
|