|
lioness (f)
|
if i get on bbn, am going to be representing the true nigerians by eating isiewu on air
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
make una be ready to see me on the TV for big brothers
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
that'd be soo kool. I was goin to be on bbn but my boyfriend said he'd call off the engagement if i did.  And i love him more than bbn
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
dont worry, be happy.. I will be the man on BBN 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
me, i can't be on BBN o. my dad will just disown me sharp sharp :Pbut being a cool kid 8)i fit watch wetin my eyes fit see. no qualms
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
wetin be d difference btw u and pikin wey dey motherless, if your papa disown u na better thing, at least una no go dey fight for loi-loi or akpu for house... U better pass we wey dey show body for the BBN ?  *hiss*
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
that i'll find out soon Miss last don, 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
F9 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
na u sabi 
|
|
|
|
|
|
kellorah (f)
|
most of u r talkin about this like it's some kind of disease or something. i think 9ja shd think of trying out celeb bb 9ja first b4 tryin out bb 9ja. it'll b an opportunity for 'old' celebs who have been forgotten...or who are now broke...or who jst want some kind of come bk.single ones can end up hookin up with someone, u'll never knw. they dnt have to flash their boobies or nthin. it's a matter of where those pervs put the cameras..... they shd give it a try...
and i'll support n e one goin into the house!
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
go make i support u 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
when ppl dey receive miracle, na support u dey support? *hiss* Supporters Club
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
as my teeth dey shine abi 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
exactly 
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
[which colgate] na charcoal ......oops let me oyiboshine it ....i mean its charcoal 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
no worry, I know sey na so your teeth go be like dracula for real life, no problem, na those ppl like u dem they call sanu oju, feyin woran.. dem dey pity eyes, dey use teeth dey view 
|
|
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
 I know sey una no go bite me in Jesus name, wetin I do to deserve all this kind dracula teeth for midnight wey day never break, I won go back go sleep oh!
|
|
|
|
|
|
Z4M4eva (f)
|
Aww thelastdon don't cry! 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Dont cry u hear.Teeth na teeth notin more.MuST have some teeth to chew lol
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
but those teeth looks like ekutele's own 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Who is ekutele?
|
|
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
i will be waiting for thelastdon to answer me
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
if the cap fits una, make una wear am 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
If the cap no fit nko?
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
cut your head then
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Clipper no fit do am.Wetin i go use?
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
hmmmmmmm........ money no fit u, u go talaka for life if ekutele no fit you
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
I am not your languages well.
|
|
|
|
|
|