|
thelastdon (m)
|
u cant be my language, my languages are cool 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
Kool not lang. is hot oh.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
u had beta go back to skool go learn that english well well, I no understand the Ibo wey u just talk now oh! 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
No need i have not finished so no need going bak.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
which skool u dey self, u sure sey no be psychiatric hospital u dey skool? 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
You need an eye drop to help you see well,because if your eyes are alright you will see my skool @ my location.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
okay, I don forget say na madonna teaching hospital u dey receive treatment, sorry I need eye drops
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
4 sure u need it and u know what am not giving u any shit eye drop go get ya own!.thats it no jokes man u really need it.I think u've gat GLUCOMA.ask your doc.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
 person wey dey receive psychiatric treatment for Madonna University teaching hospital, u still dey see person wey get glucome, u know maybe after that treatment, na gonoreaha u go see next, I no curse you oh!, I just prophesize
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
this last don self.. don't u guys think he's the ill patient here?? that name "The last don" was just contrieved for him so him temp. go cool small.. forget to last don, i dey trip for u 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
modify dt post of urs if you dont want me to descend on you like fire 
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
holy ghost fire
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
go burn you 
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
lysaa no mind that thing we no know the meaning of don.He no go fit do anything
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
mikebuddy, u well at all? chineke na pogi oh! 
|
|
|
|
|
|
Z4M4eva (f)
|
chineke na pogi oh!  Lastdon...so you can speak Ibo? 
|
|
|
|
|
|
DAngelo (m)
|
Who says Big Brother is about sex?
It's the sort of people in big brother that make the show what it is. If we are so uppity about how morally conservative Nija is, then why don't we wait until the morally conservative housemates go in and start holding fellowships on the show?
The show to me is a no holds barred reflection of the society. BB Africa showed everyone how diverse Africa was. Bayo didn't exactly engage in most of the acts until everyone else rubbed off on him. Plus he showed all of us how foolishly proud most Nigerians are.
We're worried about shower scenes. Those scenes are at early hours of the day, so hey if you catch yourself watching a shower scene, you have no one else to blame. TURN THE CHANNEL! That's what a remote control is for!! Big brother is a reality show. Sex, nudity, violence, joy & pain are realities, get over it!!!
|
|
|
|
|
|
vinna (f)
|
ROTFLMFAO............ thelastdon u sure say u neva smoke grass so? cos e be like say u dey high o
|
|
|
|
|
|
soulplush (f)
|
this way off the hook! bathroom scenes? thats like a ground breaker. who r the domb pple going in for this? i just wish this could be beamed to the US. we need some exitement her. pls who knows where one can watch nigerian videos? i am bored stiff
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
ROTFLMFAO............ thelastdon u sure say u never smoke grass so? because e be like say u dey high o
grass na small one oh!, na Iroko tree I smoke... Olosi 
|
|
|
|
|
|
vinna (f)
|
grass na small one oh!, na Iroko tree I smoke... Olosi  Shuo!!!  ......well, now that is has been comfirmed that u are on drugs, we wld have to take a drastic action. ***looking around for a cane*** come here u naughty boy, let me spank the drug out of your system.
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
if I get you, you go beg for more
|
|
|
|
|
|
vinna (f)
|
 get who??!!!! see me see this small boy o!! Its like u need more flogging, huh? The bible said its cane that removes the madness in a child's head. 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
chei!, who be small boy? na wa oh!, I no know who senior btw u and my younger sister, well sha, na nairaland cos the whole nonsense, no be your fault, infact shun the whole thing
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
Seun someone shd tell Lastdon to stop deviating from the topic  SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN SEUN
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
hmmmm... na wa oh!
someone should tell this dog to stop barking oh!
|
|
|
|
|
|
lioness (f)
|
 i thot i just told you, or you need someone other than seun to tell YOU *aka dog* to stop barking???  Dont you know where the dog pound is 
|
|
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
@ lioness and @ thelastdon lets stick to big brother africa by the way we all know who the nairaland dog is! you may ask me
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
 i thot i just told you, or you need someone other than seun to tell YOU *aka dog* to stop barking???  Dont you know where the dog pound is  why u log off?  u dey fear?  why u dey miss kata yarn? @ lioness and @ thelastdon lets stick to big brother africa by the way we all know who the nairaland dog is! you may ask me
go str8 to your point, remember It was over last night and this is not your fight
|
|
|
|
|
|
Eddy Tells (m)
|
YOU I GUESS  [s and @ thelastdon lets stick to big brother africa by the way we all know who the nairaland dog is! you may ask me/quote]
|
|
|
|
|
|
mikebuddy (m)
|
go str8 to your point, remember It was over last night and this is not your fight See my points below. Posted on: Today at 02:46:23 PMPosted by: Eddy Tells Insert Quote YOU I GUESS
I dont know the robot that wrote this.Nairaland.com said the name is Eddy tell or whatever but i dont know if this robot is a male or a female cos it has got none.Well i will upload an anti-virus like kaylala was doing the other day we need this robot out b4 it turns to a virus or a terorist may even attack out database 
|
|
|
|
|
|