|
|
|
onyex (f)
|
myssfyne, U no fit even spell university,all of una 4 madonna b olodoooooooooo
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
lmao
U brutal oh
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva, Dont understand your question.Are u a fine boy?Na only fine boys i dey follow word.lol
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
No be i wowogly
U nko
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva, sori ehn.I fine sha.which skuul u evn dey
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh me no bin dey Igbinedion University
U?
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh LUTH
U shld be hot upstairs oh.I dey come dere way back come c ma friends.Oh thanks i go hail u
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva, Thank you.Abeg check my profile so u fit mail me
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Okay Ma
How is LUTH now?
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
do u ave yahoo?LUTH is borin.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh yeah .
I can imagine.No more like b4
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
Y dnt u IM me on yahoo messenger so we cud talk beta abi u dey fear?I no go give u INJECTION O
|
|
|
|
|
|
GNature (m)
|
@onyex
sorry for interrupting, but is it true that obj revamped luth ? do they now have modern facilities ? thanks.
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
No mind them.D main change is basically d renovation of the buildings esp paintin.I had people squattin in my room 4 awhile.Dem try for equipments.LUTH has bin d most equipped college of med.neway.Cheers
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh no wahala oh bros
@Onyex
Lol.I no dey fear oh.Im coming though
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva OK SIR.Y did u leave igbinedion uni?Abi dem xpel u.ahhhhhhhhhhhh
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva, i go holla at u later.Sha reply me so i go see am later.Gnite
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
9ja4eva OK SIR.Y did u leave igbinedion uni?Abi them xpel u.ahhhhhhhhhhhh
Y on earth wld u tink dt way? Okay i didnt leave Igbinedion i transfered cos d skul turn into Mafia zone.U understand.
|
|
|
|
|
|
I-man (m)
|
@topic UNN.Why ask? 
|
|
|
|
|
|
ledi (f)
|
HAIL BABCOCK UNIVERSITY, 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Which kain Babcock?
|
|
|
|
|
|
lawless
|
Guys, I'm new here and I dont like to be sentimental.Its clear from historical facts that the best schools are those that have produced the best graduates, boast of standard facilities, the best lecturers/professors and have been around for quite awhile.If most of y'all are current u'll know already that I'm talking about the great University of Nigeria, Obafemi Awolowo University and the University of Ibadan.B4 y'all start to quibble over words just take a look around, u'll find that about 99% of the genuses and great personalities who have made things happen and are still making things happen in this country are from these gret citadels of learning.I believe these three are on the same pedestal and deserve some respect.So pls, folks, rest your case.
|
|
|
|
|
|
onyex (f)
|
9ja4eva, i dey joke o.No vex.Long time since weve chatted,rite?C YA
|
|
|
|
|
|
|
|
lukrauf (m)
|
What are you guys talking about? There are 2 universities in Nigeria- A.B.U and the rest!
|
|
|
|
|
|
lolypop
|
ABU OAU IFE UI UNN UNILAG
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh me forget ABU sef
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Lautech ofcourse
|
|
|
|
|
|
|
|
MP007 (m)
|
i heard badcock or cow is good 
|
|
|
|
|
|