Mtn Na Wa

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: October 08, 2008, 07:45 AM
247372 members and 146350 Topics
Latest Member: LeighLowe
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, debosky, iice)  |  Mtn Na Wa
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Mtn Na Wa  (Read 158 views)
froggie (m)
Mtn Na Wa
« on: January 26, 2007, 07:43 AM »

As una know sey Mtn dey  do bebe, so  i get one friend  wey bi sey na mtn i m girlfriend they use  so they go need to dey communicate wit my own phone 4 night as e bi sey na mtn me sef dey use, after a while another of I'm girlfriend sef join the club Grin Grin, and me as a sharp boi Cool  u know no go wan waste tyme like if the guy no dey around na me the don dey keep them company of mtn night call, infact na  three of them i don know now but  i never see their face oo, though i dey chat with two of em  online sha

I was talking wit one of  em last night when she introduce me to another of her friend wey them bi dey together Cool, i just dey wonder the day wey  i go get chance see all of  them,  Grin
ZuluNation (m)
Re: Mtn Na Wa
« #1 on: January 26, 2007, 07:55 AM »

 Huh Huh Huh
Flodel (f)
Re: Mtn Na Wa
« #2 on: January 26, 2007, 09:18 AM »

infact u 2much na only uuuuuuuuuuuuuu Grin Huh
froggie (m)
Re: Mtn Na Wa
« #3 on: January 26, 2007, 09:23 AM »

abi na, they can't seem to get enough of me, always asking for me if u know what i mean,
fellow (m)
Re: Mtn Na Wa
« #4 on: January 26, 2007, 03:49 PM »

i hope you know you just wasted a thread Angry Angry Angry
froggie (m)
Re: Mtn Na Wa
« #5 on: January 26, 2007, 04:55 PM »

What do u mean by that dude? Angry Angry are u jealous? Grin Grin Grin Grin
Macgreat (m)
Re: Mtn Na Wa
« #6 on: January 27, 2007, 04:38 AM »

Nna men,i dey go buy my own ooo     Yo Grin
 Can Yar Adua Be President Of Nigeria?   Those Days When Love Was Fun & Didn’t Cost So Much.  Are You Jilted Or Heart-broken?  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.