|
Ayemakata (m)
|
will you open an account with union bank of nigeria and why ?
|
|
|
|
|
|
Alexos (m)
|
You miss road abi wetin  This is not the right thread for this!!!
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
some people dey kolo even online sef! 
|
|
|
|
|
|
segoye2 (m)
|
Bro Ayemakata, How many bottles you take 
|
|
|
|
|
|
Ayemakata (m)
|
So una sabi yab too , i think say una be church/mosque people o ?, Only God know who dey go heaven sel.
|
|
|
|
|
|
segoye2 (m)
|
Well, being religious doesn't mean that we should not be our brothers keeper.
I feel concerned when I discovered you took some bottles of Alcohol before sending in that post!.
Shine you eye well well, go to job forum, post your thread and stop behaving like the little devil, tempting us to sin.
|
|
|
|
|
|
Alexos (m)
|
It would have been better if u had not posted anything at all. Admit you where wrong, and we r just putting you on the right part, it doesnt matter how we did it  PEACE!!! we are 4gether
|
|
|
|
|
|