|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Cadet wetin I do you na. . . . ? I bet you don't knwo ma attributes. 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Abeg Waka commot the babe no like YOU. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Me sef no like am, the babe wey no dey wash her feet and meatshe kon wan make wan mahga lick am. . . .ewwwwwwww. . . .mhn almost threw up 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
then leave us alone jo 
|
|
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
See this Monkey O Fine monkey, Na your tail I like, I no like you 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
See this Monkey O Fine monkey, Na your tail I like, I no like you  Monkey see monkey abi? 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
@Cadet You call me your prince,Kai Omoge u don increase the Velocity of LOVE  Guy make u go sleep na @Deso? 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Guy make u go sleep na @Deso?  seriously na
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Make we free ham before he go come put sand 4 our garri  So my princess hw is florida today?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Filled with silly monkeyz like her na, what do you expect? 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Filled with silly monkeyz like her na, what do you expect?  ~roll eye~
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Baby lets assume its a mistake. 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Lailai, that wan no be mistake O. . . 
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Ok Oh, No long things
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Baby lets assume its a mistake.  yes, let's 
|
|
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
You will never know 
|
|
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
hahahahha. am not going to say anything, laterz
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
Soji you have one long arms , what have you been doing with it
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Have bin dipping it somewhere you don't want to know. . . .lol
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
hmmmmmmmm abeg sterilize it sha, so you don't contact virus
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Baby no be that kain place Oha, you know say bobo's clean na *Clean boy*
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
clean bobo ahahaha and what were you drinking in that pic
|
|
|
|
|
|
|
|
tRoOE (f)
|
;d  :p 
|
|
|
|
|
|