|
Soulful (m)
|
Anyone good at Nigerian proverbs cos I'd like to get a collection and try and use them.
These oyinbo folk need to know that we were dispensing wisdom before they came along....:-)
|
|
|
|
|
|
vichel (m)
|
Pikin wey say e no get let e mama sleep, e too no go fit sleep
|
|
|
|
|
|
vichel (m)
|
I go show u say na only one kind of water dey, if u want hot one, u go boil am.
|
|
|
|
|
|
fadekemi (f)
|
bami na omo mi ko de nu olomo:help me beat my baby no reach bele of the mother
|
|
|
|
|
|
christyne (f)
|
pasan ti iyale je,o nbe ni be fun iyawo - the cain wey first wife chop still dey there for the second wife.
|
|
|
|
|
|
mlks_baby (f)
|
de river wey forget im source go soon dry up
|
|
|
|
|
|
rezzy (f)
|
One day monkey go go market e go forget to come back.
|
|
|
|
|
|
Mystique (f)
|
Person wey dey live near river, no dey use saliva wash hand. 
|
|
|
|
|
|
Mystique (f)
|
Wetin concern Vulture with Barber?
|
|
|
|
|
|
Mystique (f)
|
Wat an old man can see sitting down, a child cannot see standing up
|
|
|
|
|
|
Mystique (f)
|
It is the mouth a mother has, that she uses to caution her child
|
|
|
|
|
|
Mystique (f)
|
The Palm Oil seller, never starts a fight in the market place.
|
|
|
|
|
|
Multitask (m)
|
Whoever swallows a long stick must sleep standing.
|
|
|
|
|
|
Kenny_G (m)
|
aja ti o sa nu ko ni gbo fere olode; the dog that is determined to get lost, will always ignore the whistles/call of its owner
|
|
|
|
|
|