|
ibkaye
|
my friend met hers in the farm B-)
|
|
|
|
|
|
lady u
|
i met mine in d hospital
|
|
|
|
|
|
chamotex (m)
|
i met mine in d hospital
Really? How did that happen He was the doctor and you were the patient 
|
|
|
|
|
|
lady u
|
Really? How did that happen He was the doctor and you were the patient  i know say ur eyes go surely catch my reply  anyways naim be d doctor wey treat me
|
|
|
|
|
|
chamotex (m)
|
i know say your eyes go surely catch my reply  anyways naim be d doctor wey treat me your ojukokoro eye no comot for him body abi after he treat u finish, ni be say u suppose dey go house or u just decided to repay him for the magical treatment  he be like say me sef go be doctor o 
|
|
|
|
|
|
lady u
|
your ojukokoro eye no comot for him body abi after he treat u finish, ni be say u suppose dey go house or u just decided to repay him for the magical treatment  he be like say me sef go be doctor o  i tell u say i no go house  i go house naw but i later come back for medical check up to check if i get breast cancer  ,so that him go use him eyes see wella  who go see sugar say na bitter leaf e want?  abeg i see d fine bobo,grab am o jare
|
|
|
|
|
|
chamotex (m)
|
*shakes head*games that women play but i no blame the guy sha. The guy see breast, he fall in str8.  but if it was me, i'll just do all the assessment on your breast and tell u to get out!!! You be the aggressive type, i like that. nothin do u jo 
|
|
|
|
|
|
coolier (f)
|
"Ibi gbogbo ni ilẹ ọwọ"! Whichever.
|
|
|
|
|
|
Busta (f)
|
i know say your eyes go surely catch my reply  anyways naim be d doctor wey treat me lmaooooo heck . . . church goers are the worst. club is a no no for me sha!
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
The fact is that internet dating is a no-brainer if you're serious about finding a partner. Besides, doing it doesn't mean that you have to give up on real life. I should really give it a twirl. And I may do, if I can find a copy of that nice picture taken in 2000.
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Anywhere is good. But I won't reccomend churches. That place is full of hypocrites!
|
|
|
|
|
|