|
acidrop (f)
|
na u fit call am sef wey he go come quickly even if he was sleeping. if he hear my voice he will pretend he is in a deep sleep, yeye boi
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
na yeye pikin ooo that guy, no respect 4 me at all, no worry sha i will teach him a lesson, i will ste ablaze his wine company
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
ahhh,i am beggins u oh don't does that.which companys i is goin to use to produces 4 d weddins. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hmmmmmmmmmmmmm, na true sha, but na because of u oooooooo
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
thanks u oh.God blessing us.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
and blessed me joint with una tooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
pidgin english 101
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
so this is where my thread got transfered to. . . tanx ella  wassap hommies! 
|
|
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
u re welcome creamish  i was a little bit worried that u didnt know ur thread existed,that is why i had to draw ur attention in other threads. @Nigeria,i can hook u up wit ma bigsis if u don't mind.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
all hail creamish. welcome bak babe
@ella, haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa, na wa ooooo, u no even ask me if i wan marry
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
why i go ask u?don't u know mama is waiting to carry her grandchildren?its even unlawful 4 d jnr to marry before d elder. 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
@ creamish, i guess you can see what your thread has turned to,
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
of course she can see it.any prob wit that.i don't know why u dey jump lik frog.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@ creamish, i guess you can see what your thread has turned to,
yeah she can c, tnx 2 u  , if u commot it will go bak 2 fun 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
yeah she can c, tnx 2 u  , if u commot it will go bak 2 fun  yeah right! more like, if I commot, you;ll miss all the fun
|
|
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
@9jaborn,tell am oh.e wan cause fite by force. @bigsis,ow u dey jare.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i dey jare, kachi what exactly is ur contribution to this thread that u think if u leave we will miss d fun. u can toast any girl c ella that come yesterday is getiing married alread u can't write any poem u can't even say any proverbs that missroad, so what excatly are we going 2 miss 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
maybe we ll miss his attention.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
his attention was not that useful to me sha ooo 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
@bisiomo 
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
ella-b ;please tell her to drop d acid wit mercy ok! me i no dey o!
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
no worry,she no go drop am.only when some peeps want it to drop on deir heads.
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
agberos! so you guys now use acid as a threat uh? una don forget say otumokpo dey naija?
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
u go fear fear.
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
@kachikapor;it takes an agbero to identify one ???Snr agbero!KK baba,tell them bout it 
|
|
|
|
|
|