|
ella.b (f)
|
i say u go fear fear
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
na wa ooo, my soul called sis, didnt even wish me happy birthday, am i even loved here at all 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
@naijaborn, bros no mind them jare, as them dey take acid threaten, na I'm i say make i remind every body say i be Delta boy
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
kachi,re u truly deltan.because we don't people like u.
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
who go fear fear??? kachi,re u truly deltan.because we don't people like u.
abeg ask am again!
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
happy bd acid abeg send my cake for me
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
tnk u jare, my step daughter 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
@acid, one day you go claim sweet sixteen, the next time , na to dey adopt step daughter. you sef don dey use football age abi? old woman! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahah, which day i claim sweet 16, abeg ooooooooooo, meanwhile, not a bad tot 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
yeah right! between, can we YIM acid? theres something i want to find out
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hmmmmmmmmmmmmm, am i save, lol, yeah sure, add me
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
done that, so, we'll hook up right?
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
sniffing sumtin in d air.
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
you go just get cartrrh
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
yeah am looking forward 2 it, ella what are u sniffin, abi don't u want 2 get rid of me again
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
acid, i've never met ya online, wasup, abi yu no wan YIM?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hardly hardly, but don't worry sha, leave me an offline to tel me anyway sha
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
alright then!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
don't leave me anything again, u say i shayo
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
OH COMEON! I WAS JUST SURPRISED WITH YOUR NEW CHOICE OF WORDS
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
suprised ? y? its just the manifestation of my intellligence
|
|
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
haa! no be me talk am oh!
|
|
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
ha ha naijaborn. no be you just scoff acid now? na wa o!
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
ha ha naijaborn. no be you just scoff acid now? na wa o!
say wot! ???i be snake wey i go dey spit venom  if na joke mke yu stop am o! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haa! no be me talk am oh!
u know what i don't shout, kachi yarn naijaborn who i be 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
she be acid, the only one wey dey claim both old and young together, human Hcl na I'm she be!
|
|
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
clears throat
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
standin bye
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
hi evry1. wats goin on here.
|
|
|
|
|
|