|
kachikapor (m)
|
where have you been young lady?
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
bin busy at skul actually
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
which one? primary or secondary, abi na eveming college?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
no wonder u give your teacher pikin belle, so na evening class kachi dey gooooo
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
high skul actually. acid,ow u dey?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
lol, small girl, which class u dey now? am fyn sha
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
so now you agree that ella is a minor! what are you doing on this thread? don't you have WAEC to write? 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
c this one, u sef are u not a minor, hw old are u?
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
14, and growing! 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
@acid,last year in college.so u mean say i be small girl?i blame u.im old enough to deport u. @kachi,them tell u say na only 2 much reading and no play go make u get sense?i no wan become mad person u hear?take time oh.
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
abeg no vex! infact, no read at all!
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
youngheart ella.b no mind them ojare! nah old age dey worry both of em 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
@ naijaborn your own na to put fuel for fire! 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
now wey i talk say i dey high skul una don dey take me as small pikin abi? kachi,i go soon injure u.i get power oh. 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Yep, the power to kneel for corner, put your hands up and close your eyes. Now! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
14, and growing!  c your lyfffffffffffff, i knew u are very immature @acid,last year in college.so u mean say i be small girl?i blame u.im old enough to deport u. @kachi,them tell u say na only 2 much reading and no play go make u get sense?i no wan become mad person u hear?take time oh.
deport me???, babe i no comprehend that one, ok no vex big girl youngheart ella.b no mind them ojare! nah old age dey worry both of em  c how this one take dey toast girl, your mate they call sweetheart, and cutiepie, u dey here they call young heart hahahahahahahaa, ella don run for you sef now wey i talk say i dey high skul una don dey take me as small pikin abi? kachi,i go soon injure u.i get power oh.  wow is this my little sis, cyccccccccccccccccccccccclone wetin u do my sis, c how she don get mouth over night
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
see me see acid o! abi nah so them dey toast for her village?!
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
injure me? like you injure acid uh?
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
@kachi ;who injured acid?!! i never hear am before o;;;say person injure that babe?!  abeg no let em woundjure yu o?!
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
no mind am jare.na only God no where e get hin tori 4rom. @acid,cyc no tell me anytin oh. @cyc,tell em so that dey ll be careful next time. 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
@ Naijaborn, na you dey give this chic mouth to talk. person wey never fit woundjure acid, na me she go fit woundjure?
|
|
|
|
|
|
j-girl (f)
|
Kai Kai Kai - this thread is still alive? In that case,
BTW, every body should leave acidrop alone. You people won't let her enter Nairaland in peace. Ah ahn, wetin now?
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
who be this ghost? where you show from?
you left this thread eons ago, and now you're claiming bragging rights, whosai!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
see me see acid o! abi nah so them dey toast for her village?!
waka mehn, just admit it u no know hw to toast babe , ahhahaha u need tutorials Kai Kai Kai - this thread is still alive? In that case,
BTW, every body should leave acidrop alone. You people won't let her enter Nairaland in peace. Ah ahn, wetin now?
abi ooooooooooooooooooo, help me ask them oooooooooooooooo. who be this ghost? where you show from?
you left this thread eons ago, and now you're claiming bragging rights, whosai!
kachi u c u now, charity begins at home, hw many time i don tell u say u no get respect, c hw u take greet person that just enterd thi sthread after a very long time
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
bigsis,u dey mind am?abeg leave am bo.ow life?
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
Ah ahn! acid yu too get mouth, if no be say yu don wear physically,ehn! yu 4 see wetin i 4do yu yu wan try my skills?!game too much 
|
|
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
see man wey dey hiss no shame
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
e don tey wey i know say you no be man, woman wrapper! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahahah, c men they fough like woman, wetin dey cause fight 4 una now. hahahah woman wrappers
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
acid na u dey cause this 1?
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
as always,
|
|
|
|
|
|