|
atiku07 (m)
|
please can any one find michelin89 form thanks
|
|
|
|
|
|
funkelola (f)
|
MICHELIN99 OR WOT DID You CALL IT DON PACK COMMOT FOR NIGERIA.I SUGGEST You GO FIND You LOVE FOR INSIDE DICTIONARY
|
|
|
|
|
|
|
|
francessby (f)
|
please can any one find michelin89 form thanks
She was kidnap by the militants, are you ready to pay the ransom
|
|
|
|
|
|
Ezekl
|
Hey yaaa go find am for Oshodi
|
|
|
|
|
|
smooooooth
|
abeg the guy isin love abeg, anyone that can help him, should and u'all stop mocking people trying to find love here,una go dey discourage people from speaking their mind, and end up defeating the purpose of the dating thread. hey i don't know where your michelin dey, but just keep the hope, i bet someone who does will soon come along.
|
|
|
|
|
|
kufreabasi (m)
|
i saw her with aq heavy load going her home town. you can as well meet her there
|
|
|
|
|
|