|
nedureg01 (m)
|
@ fellow
most skools in canada have an application/processing fee of pegged at about $100 for Int'l students.i remember d Uni of Alberta waiving applications fees for some countries(of which 9ja is among) but i cant tell if it applies to undergrad programs. neva consider money in such matters, rather consider what u stand to gain in the long run. money wey u go pay eventually go pass d chicken change $100.so if u no get d mind to pay 4 application fee how u wan come pay for oda wicked fees like accomodation fee, health insurance, tuition etc(no fear oo). why dont you consider Calgary(UofC)? 4 me Alberta is a gr8 place to study cos it has a diverse population(many asians) and so far i've had no regrets whatsoever.
u sef dey vex o, u no wan dash admissions office some kishie?abi u know say dey go print your docs, open file for u n oda's?
|