|
Negro_Ntns (m)
|
Me maself I dey thank our Almighty Creator for the plenty energy and intense animal instinct wey he put for my loin area, and I come beg am say for the sake of all Him Grace wey dey abundant for earth make Him reinforce me well well with steel energy and concrete bones so that when I see fine woman I go begin salivate and my prick go tanda for attention in response to the seduction of her hormonal secretion.
Nna, na wetin u go ask us to turn off next? our food apetitte? Yeye.
|