|
haywhy (m)
|
Radiant uhm: becareful oooooo
|
|
|
|
|
|
Radiant (f)
|
lol na today 
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
The time is yet to come when you all are going to feel my anger 
|
|
|
|
|
|
Donzman (m)
|
Reverend calm down, pour some of that holy water on your head! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
If that face no good enough 4 all of una try this then 
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
haywhy sufry oh! na only two of us de here and you de kiss me. shae you be gay? 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
Hmmm sweet
@ C-Kid LOL who tell u say na only u dey 4 here?
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
@ jay my baby thank you soo much my own rev get good taste ooo . That guy tooo get dirty mind
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Ah Jaybaby i no-know say you sef de here. hayway hope say no be jaybaby you kiss so co's if na she, you go hear am this night. 
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Ah Jaybaby i no-know say you sef de here. hayway hope say no be jaybaby you kiss so co's if na she, you go hear am this night.  hear wot?
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Hear wetin her husband go do you *abi you no-know say she don marry?
|
|
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Sorry oh! abeg no vex you here? abi you no happy say you don marry?
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Crazykid why u dey pass front dey pass back?
|
|
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
@ Jaybaby Sorry naw?
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
But wait oooo it seems i saw u saying ur single & i jokingly hooked u up with a guy who is also from lag saying that u shld both use lagos scopes 4 each other confused
|
|
|
|
|
|
|
|
Glamourgal (f)
|
that's WRONG !!
|
|
|
|
|
|
cheavroi (m)
|
Your brother sucks,ur girlfriend didnt really belong to u and u,just move on
|
|
|
|
|
|
VORTEX (m)
|
 guy sorry oh.make u no vex, but she no try at all.as 4 ur bros,na human him be.u fit die him case sef but for the shorty,she must match oh
|
|
|
|
|
|
Naadei (f)
|
Hey That was a funny and interesting story. First of all; your girl did you wrong. Did she know your brother? Or they just happen to be at the same the time? That was a mess. Plus did your brother knew you two were dating? I mean when its come to it, the girl made a mistake. Even if your brother doesn't know both of you are dating. If she can sleep with your brothers for over 2hrs, she is a dog and a big dog that is. What is wrong with her. Then she can sleep with anyone on the street. You don't need her to mess with you, and thank God you didn't interact with her, b'because the hurt will be worse. And you never know what will happen after that. All am saying is Everything that happens in your life, you give thanks to God. I have been through things like that and I wish I cloud find out eariler. Get on with your Life Man; Life is short.
|
|
|
|
|
|
diddysmile (m)
|
confront ur bros 'man to man'(no fights men) settle ur qualms then go after the girl tell her u know about her affair with ur bro and possibly any other guy around(u may include false people to increase her guilt count) and that its over b/w u two. don't let her beg u lest u forgive her unconsciously and DON'T BONE her back, it may get ugly  that is ma opinion_hate it or love it
|
|
|
|
|
|
|
|
Sweet T (m)
|
@adogho Don't worry, your brother is only trying to see if your girl is still a virgin. He's protecting your interest !!! 
|
|
|
|
|
|
kamura (m)
|
@ Adogbo and Donralph Are y'all brothers or some sought. Both of you are from Warri., and one has incidentally posted with the other's Id.  hi adogho, Such is life, if i were u i will try my possible to sleep with her and make such i mess her until she is unconscious and i will throw her out and as for my brother i will keeping living with him like we always do. b/because he was not aware i was dating her. don raph Who do y'all tryin' to decieve. Ama start hatin' 
|
|
|
|
|
|
olutomiwa (m)
|
just to prove to you that she is FAgin,ha ha ha ha ha ha ha
|
|
|
|
|
|