|
thelastdon (m)
|
and for your info..........i no dey Ph now
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
but you were bor there right? even if you are in the USA you still get that thing
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
na wa oh!...........wetin do Ph guys self?
|
|
|
|
|
|
|
|
Horseman (m)
|
abeg make una no vex o! whether ph or not.....1. the pp does not decrease in size and 2..the hh does not become that of pornstars. my girl's hh is still looking very good no lies! the fun thing about it is that you do NOT think of it..it just happens and again you have to be spontaneous, adventurous and creative if you want it to last a long time. you only get tired if you are the one doing all the work...let her do some work as well....sit on you...touch her toes and wot have you...u all get my drift don't you? and its about time many of us come to the reality that when you get married that is wot you have to do almost everyday or every other day!!! get used to the idea NOW!!! 
|
|
|
|
|
|
yemstrad (m)
|
na wa oh!...........wetin do Ph guys self?
Omo Iya Eleko, sebi u say u no get anything to do with this thread again?
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
@horseman,,,,,,,,oh take it easy. mine was just a joke!
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
no comments
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
i agree with the person that said this story is fake.
|
|
|
|
|
|
caliber (m)
|
look make u na no dey tooo shout..mess if u go mess,die if u go die.
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
huh? 
|
|
|
|
|
|
caliber (m)
|
thats not what i wrote ..this seun guy no let me express my tots..
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
lol!the only way to express your thoughts are vulgar words?  :DYou are funny!
|
|
|
|
|
|
caliber (m)
|
what do vulgar words do..irritate your ear my dear? 
|
|
|
|
|
|
bazzie (m)
|
bros, you're in trouble...if not u for shut up. man do not die in silence. u ve fallen sick 6 times, how many more times do u need to fall sick before u will knw that you're in the barms of the wrong person. personally i do not blieve that talkin 2 her about d issue will make her slow down. no, it wil not. guy, fleee. pack your things and fade. abi u wan die first. ma people say 'person no dey use shame dey chop poison'. even dogs no dey do am evryday.
|
|
|
|
|
|
yemstrad (m)
|
I bin wan ask u one question sef, the girl na from Calabar?
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
Posted by: caliber what do vulgar words do..irritate your ear my dear? Well...not exactly!
|
|
|
|
|
|
adeore (f)
|
na wa u dey tried abeg tell her u no dey do again............. no or wht did i hear u saying abeg let leave this guy alone he like am, but only strenght dey make am fear, my own advice for u is dt drink ogi and milk in d midnight and drink small stout in d morning .......  as 4 me i can't do it 4 boyfriend ,is 4 my husband alone anytime he want am,
|
|
|
|
|
|
loriann (f)
|
 making love everyday is terrible 
|
|
|
|
|
|
youngies (m)
|
i don't know why, any day that i didn't make love i go be me as if i never finish the days work
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
nubian (m)
|
if u marry her weti go happen??will u be capable of sex every day for the next 6 years??she may have to get the extra she needs outside as u begin to slow with age
|
|
|
|
|
|
olakunle_2 (m)
|
DUDE, ARE You A MAN?, ANY GUY OUTTHERE WOULD DIE TO BE IN UR POSITION!!!!!! BUT IF You ARE NOT FEELING UP TO THE TASK,HEY THAT IS WHAT THEY HAVE BLUE PILLS FOR OR MAYBE JUST DUMP UR GIRL AND SEND HER MY WAY,WIN WIN!!!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
Jachoz (m)
|
Please introduce this girl to Jachoz, and I bet she would never come back to u  .
|
|
|
|
|
|
loftylogs (m)
|
i think the girl has not met her match,she needs to meet someone who can withstand her skills.anyway was wondering if rhodalyn is a fem.?
|
|
|
|
|
|
|
|
IBDat (m)
|
Nah wa o - u de complain of too much sex! Well i think most people here have made valid points in regards to yo circumstance: - Everyday! doesn't she have her monthly cycle? - Try doin things outside the house - the only consideration is if she gets adventurous. - invest in protein and energy shakes, maybe she is just young and excited, if u're willing to take the time and try to tame wild horse. - Don't starve her, otherwise she might get it from elsewhere. - Leave her, (some people drive a Ferrari because of it's specs, others drive a Mini Coop because of it's specs - money is not always a factor) if you're falling sick due too being over-sexed by yo new lady.
|
|
|
|
|
|
segun d (m)
|
oboy make u no go kill yourself 4 notin if u no wan die make u lif d girln jeje yoruba say oun todun lo npayon that is to say na wetin sweet de kill person.lif it or die young.
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
Omo, You dey complain of over-sex?? Na wah O! See person wey God don bless finish dey reject ehn blessing, Abeg make you send me that babe phone number jare, I promise you say after one week, she go give testimony for church.
Na wah for we guys sha, If we no see food chop, we go complain, Now food don jaburata/bocku/plenty, we dey complain, Wetin una want??
|
|
|
|
|
|
amaikama (m)
|
Mamba! i dig your own jare! if person get food and e dey complain say the food want kill am, make e give the person wey ready to die for food over dose na.  I.B- sex therapist! abeg lecture us so that we no go let una beat us for bed. the way i dey see am, the girl wan over power the bobo. that's why him dey complain. na S.O.S him dey take style send so make we give am another options wey him go take handle the girl. 
|
|
|
|
|
|