|
chiegemba (f)
|
fine!  how is urs?
|
|
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Nice! so where b your end? Asked u dat once but u didnt reply me. . . . o my bad! i logged out & couldnt wait 4 your reply.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Canada
Ao Cali
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Is it nice over there? Plannin 2 visit in future 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Not bad oh.Yeah bt come during d summer too.
How is California
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
its a nice & expensive place. Have u been there b4?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
1nce bt i plan coming again.Yeah na una dey chop with dem Hollywood stars so it shld be expensive
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
D hollywood thing no dey even reach my side @ all. But d tax rate is killin me strongly.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Na d craze thing with North America oh.Can u imagine me dey pay for nylon bag for super market.
Its crazy oh
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
i feel u on dat! not 2 talk of when u get home u toss it away b4 e go begin gather unwanted roaches 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Na true oh
I don tire for dis money Country.Its only air we dnt pay for
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Some people actually have started payin 4 air! Abi have u 4gotten those people dat need oxygen mask or a breathin tube 2 survive?
|
|
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
nothing spoil sha. . . . . A friend of mine would say"its all good" sometimes i just go with d flow. (not tryin 2 think about wetin d good thing b?)
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
LOL
Well its jst for a while for me too
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Yeah
U going back to Nigeria when u done
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
dont have a clue yet 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
cos. . . lets c. i have given it a thought though. but i have stuffs still doin so. . but my estimated time "hopefully" by God's grace would b in a few years. 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I see oh.U no easy oh
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
nah! no b like so. . . . . . I just need some few years more. so i can get through with some stuffs. Dats Y. But i do miss home though. 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
LOL
I really c oh.Wish u well jare
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Thanks! need that. So what about u? when r u goin?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
When am done with skul.
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
very soon? or in a couple of yrs?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
A couple of yrs not up to 5 though
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
o i c. wish u all d best too. "God would help us all" & our stressful days r numbered 
|
|
|
|
|
|
|
|
chiegemba (f)
|
Am goin 2 bed! its way way past my bed time . Hope u have a nice day. Take Care! Nice chattin with u as always 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
LOL
U didnt even wait for me to say goodnight.Anywayz good night
|
|
|
|
|
|