|
cute-ass (f)
|
hmm! m bak! nebori missed moi!
Since you're back we should all jump into the bush . . . . . .don't mind me,just kidding  Welcome back, we didn't miss you though but its still good to have you around sha 
|
|
|
|
|
|
cute-ass (f)
|
so lalaboi, what's papping?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ogi is pap! hw una dey 4 norway?
|
|
|
|
|
|
cute-ass (f)
|
we just dey like sey we no dey  why'u not in bed sleeping, or the sleeping spirits told you you've overstayed your welcome?? 
|
|
|
|
|
|
cute-ass (f)
|
BTW just viewed your profile, is that your kid? or you're wanted for kidnapp . . lol
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
yea! dats me chuki luki mili huli olamide
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
yea! that is me chuki luki mili huli olamide
i told your ugly monkey self never to write in my thread, and i already called the animal service becos i just got informed u escaped from the jungle were u belong
|
|
|
|
|
|
fe_mi (m)
|
why do u hate this guy so much 
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
y because he started causing wahala in my thread all because whenever he sent me im i didn't wannna talk to him. can u believe me chating with this low class fool, nonsense. some people just don't know where they stand
|
|
|
|
|
|
fe_mi (m)
|
is it not because of people like him that u created this thread uhmmm so why do have to send him off from the thread again
|
|
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
i want my thread to be a friendly thread. i don't want no cursing in shit
|
|
|
|
|
|
|
|
LondonCool (m)
|
Goodmorning !! Anyone hereeeeeeeeee ?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
y because he started causing wahala in my thread all because whenever he sent me im i didn't wannna talk to him. can u believe me chating with this low class fool, nonsense. some people just don't know where they stand
just once and u ignored! since den av u recieved any im 4rm me? NO! i undastand u, u dy look 4 husband! cos u no fit mari chong boi u dy ignore dem! no wori u go see d sugar daddy wey u dy find! i want my thread to be a friendly thread. i don't want no cursing in shit
hw can it be friendly wen d creator is rude??? n u've bn d 1 doin d cursing on this thread gan! so why are u complaining
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
just once and u ignored! since den av u recieved any im from me? NO! i undastand u, u dy look 4 husband! because u no fit mari chong boi u dy ignore them! no wori u go see d sugar daddy wey u dy find! hw can it be friendly when d creator is rude??? n u've bn d 1 doin d cursing on this thread gan! so why are u complaining
boy u must be crazy U need to seek doctors attention fast becos u are mental challenged Why in the world will u think i can chat with your ugly ass, U ARE UGLY I MEAN IF THERE WAS ANOTHER WORD TO REPLACE UGLY I WILL USE IT. i know u be bush boy, EVEN FROM YOUR PIC SOMEONE CAN TELL. even the better in NAIJA are well better looking than your stupid self. UGLY MONKEY WANNA TALK TO ME, NA WAH OOOOOO. WHAT IS THIS WORLD TURNING INTO. 
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
i knw ppl like u end up marrying 70yr olds! wel sha no be your fault!! IQ lo mata!since your own no function as normal, i no need to stress my self! see baboon calln sm1 monkey! o ma se o! if onli u knew u wer refering to your hubby(do u even have 1? ko jo) abi the tin wey go comot your womb wen u born!
one more tin! to d left, to d left( yaba left) dats wer u belong!
|
|
|
|
|
|
damsol (f)
|
peace people,no quarrels plss
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
lala, abeg take am easy, Make peace reign abeg
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
if u 4lo d threAD
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u'll see av bn keepn quiet! until 2day sha!
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
ok, now i get it, but anyway, just take am easy, just fashi d whole thingy, u no need am
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
if i stop she wunt stop so why shuld i stop?
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
lala, forget about it, u know silence is da best answer,
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
*peepin* 
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
'hope your neck wont break v.soon?lol
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
awon temi av spoken! no mor swearing and cursing!
u wey dy peep, dm neva muruv your eyez b4?
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
now, that's a real guy talking, mukina, stop peeping make i no comot your neck 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
'hope your neck wont break v.soon?lol
no it wont  nana peepin is good for me 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lailaiboi  nana love tha name 
|
|
|
|
|
|