|
|
|
dblock (m)
|
I'm last but I innit seeing no price 
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
ehnnnnnnnnnnn
Wetin?
|
|
|
|
|
|
dblock (m)
|
where's ma prize 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
dblock (m)
|
Excusez-moi Mais la dernière fois où j'ai vérifiée, j'était en effet dernière 
|
|
|
|
|
|
|
|
dblock (m)
|
Translation Excuse me, but the last time i checked I was indeed last so where's my prize 
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
how possible? how's it u
|
|
|
|
|
|
osegwu (m)
|
make una de there de speak wetin una no know
|
|
|
|
|
|
dblock (m)
|
see me see trouble, wetin i do you self? Shey u think sey i no fit speak french, abi kini?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
small small o 
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
make he big na
|
|
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
abeg, bone jare
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
no wota urselfs o
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
osegwu (m)
|
U be my friend but this place no be church
so no need to de speak in tongues.
And moreover you need an interpreter.
Still me
|
|
|
|
|
|
Kennis (m)
|
u ke?
Abeg, wey the interpreter?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
osegwu (m)
|
keep on keeping on
|
|
|
|
|
|
dblock (m)
|
yeahh!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|