|
acidrop (f)
|
i rebuke u in jesus name, sorry i felt like saying that since we are getting all religious here
@cyclone hw am i supposed 2 know, if u are let me know because i was starting 2 think u are cool ooo
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
I is ok O. Just ask D-wizzle 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
She sure knows u cool, Cyc. Her other name is Miss Form.
@Acid Not all who call Abba, Abba shall enter the kingdom of God (for even the evil ones shall cast out demons in His name).
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Una wey dey go all biblical up in here wan cause katakata O!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
y u dey tell me this one now heyi remeber when we first met and i guessed catholicism in u, lol i remember that 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Don't let me kill it againlol!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
yeah, mayne, datz hw we met, u know who i met in the weirdest way on nairaland, it was star01, on a day he was feeling like querreling
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
No let me come in with incantation O! Cause I don go grab my cow horn 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
am imagining u on cow horn right now and trust me its not a good sight
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
OMG, that star of a guy is something else on this land! L0L @ cow horn 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
cyclone 2 complete the sight, u gon need 2 put your pic up
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
So now na my own picture be issue?  D-Wizzle don see am now, ask am. Better still check my profile now.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
your pic no be issue, i can always imagine u according 2 your name, and the cyclone in your profile pic
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
L0L. She's got pictorialitis tonight. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahaha, i no blame u douzy, dey diagnose me with disease, am telling creamish today u c
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
I be cyclone now, so how else I for look?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
weird cyclone, because i never c d one may fit talk 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Better leave Creamish outt.a this one. No be you dey ask every guy wey show breaklight for im pic?
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
weird cyclone, because i never c d one may fit talk  Thats the magic of CGI 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
cgi  , this cyclone u get talent ooo, 2 confuse person Better leave Creamish outt.a this one. No be you dey ask every guy wey show breaklight for im pic?
y are u scared of creamish, awww am so going to tell her now 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Trst me. My talent extend way beyond that  Creamish na your soldier now?
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
maybe, but from what i can c right now creamish wants 2 deal with douzy, so therefore she is looking for a reason and am going to give her one 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Over to Creamish to deal then. This na case of lizard wey wan outnod willow.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
and that is a fight i will not like to miss, lol
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Unfortunately, e be like say time difference go yab you. 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
She doesn't know that. She forgot I'm a day/night cat.
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Maybe she's really up for this one.
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
@acid Abi u dey call am for phone?
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Maybe she dey consult with her homie 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
I tire sef. Abeg make I go lazy around small sha, before day break wellu wellu. C ya laterz, Cyc! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
u fear am reach like that, 2 run away even before she comes
|
|
|
|
|
|