|
|
|
kachikapor (m)
|
ol girl you don reach to born pikin sef!
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
@Kate
Some people may be ready to marry at 21. I am not even sure you're ready to even have a long term relationship yet. What you need to ask yourself is why do you need to get married. Is it for love or because you have no other choice. Will being married help you fulfill your ambitions? Will taking your time to achieve some professional goals make you a more rounded person?
Whatever you choose, choose wisely.
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
haba kachi,she Never reach like that na.or u think say she be hausa pikin wey go marry at 12 sef? @cyc,dear what u doin here?aint u supposed to be at work?
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Just offering a word to someone in dire need of counsel.
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
the first thing that would come to an average Joe's mind is that you're being off-loaded by ur folks. however just like cyc had spoken (and he's spoken well), you need to look @ the big picture. is is going to be to ur benefit, are you seeing a long term possibility of bliss, happiness and fufilment? please do think about it
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
kachi i no blame
after all them carry ur belle at the age 10
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
cyc thanx alof
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
no be ur fault, if to say i tell you make you go marry at once you no go dey yarn like this, oya siddon house till, 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
haba,kachi.lol
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
@Kachi - abi your marriage proposal no get in before closing date?  Maybe them fit allow you special extension. lol
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
cyc u don kolo. 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
cyc u don kolo.  I just dey try mediate for my guy. If I'm get shares make I'm holding no pafuka before e get chance to see returns. between - No be you be chief wedding consultant for NL? Shouldnt you be giving her some advice/support? 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
when i Never finis to plan our wedding na another person own i go kon dey plan abi.lol. nywayz,she ll tell me if she wants it planned.
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Na wa for you? You still dey plan? After all these years? You sure say distraction never divert your attention away from that one?  Abeg go help your sista. No wait make ground open and swallow am up! 
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@kate, even acid dey chase ya, sorry oh! kachi who told u am chasing her, am only driving her,lol nahh on a serious note get married whenever the time is right for you, don't get married because kachi or cyclone said so
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
all hail our new shrink, Acid!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
y u dey gimme ur title
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
hin lik ur name na.so e dey give u nickname so that hin go remember u 4 hin Drim. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
u do well, so na kachi wey dey use akara do b'day cake na u dey dash me abi?
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
no be una fault. na because una no see my cake chop! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
ur cake, (hisssing) na akara i never chop before
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
oya. go fry akara chop for down under na! abi you think say mai shai dey for there?
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
mai shai,e don tey wey i chop deir bread sef. 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
see confession. but no be even ur own i wan hear. na that girl wey dey corosive like koro!
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Na wao! All this wedding bells wey dey ring for Nairaland these days, hmmmm. . .
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
BROS, NO MIND THEM! THEY ARE SHARING THEM LIKE 628MILLION
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
u see so be cause i don ask question now he don become wahala
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Question must get answer now. So take your notes and go study. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
oya. go fry akara chop for down under na! abi you think say mai shai dey for there?
i will go n fry d akara and dash u d oil to baff with. see confession. but no be even your own i wan hear. na that girl wey dey corosive like koro!
na wa oooo, kachi dey find my truoble oooo, no be her own u wan hear, ok wait u hear my own tire. Na wao! All this wedding bells wey dey ring for Nairaland these days, hmmmm. . .
oh no one has told u yet that u are the pastor that will be doing the wedding of the couple, abeg weld them with that electrician gadjet oooo,
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
na welder dey uniite couples for una side abi, i don dey suspect since! chai!
|
|
|
|
|
|