Wey My Waffi Peeps At?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 04:02 PM
223839 members and 127157 Topics
Latest Member: Klafooty
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Culture  |  Wey My Waffi Peeps At?
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Wey My Waffi Peeps At?  (Read 160 views)
Lalas (m)
Wey My Waffi Peeps At?
« on: March 14, 2007, 10:07 PM »

o boi, na wa ooo!!
na so so yoruba, hausa or igbo i dey hear, when na we own this shit called naija!!
anyone wey dey pos for hia, mak e be say na broken oo!! because i no wan c all una gramma wey una dey blow!! u na hear me so?? me no dey for kayn oo, or we go tear ground for hia!!
nuttin dey pa!!!
ov
Re: Wey My Waffi Peeps At?
« #1 on: March 15, 2007, 01:31 AM »

AREA! lalas I hail o. I be feel say na onny me don tire for all this them gramma 4 here. No wan, we still de control room de organize. Nothing remove. Philosophy of a frog na im we de o. forward ever backward never. You de my wavelength, u de feel me? O pips i don wave o. ONE LUV
Lalas (m)
Re: Wey My Waffi Peeps At?
« #2 on: March 15, 2007, 10:11 PM »

broz yee, i greet oo!! wetin dey happen?? b like say na we 2 go dey ground for hia,  nuttin do us!!
meanwhile, u don commit (okpeke) for this land?? no be small somthing oo!! i jus arrange wan e and if u c e amory,  no be small tin oo! afraid cash me,
AREA!!
IroroRoyal (f)
Re: Wey My Waffi Peeps At?
« #3 on: March 18, 2007, 09:24 AM »

  Smiley Smiley
 Friday The 13th, Good Or Bad Omen?  Three Human Ritualists Arrested In Akure, Ondo, South West Nigeria  First Wife Or Never  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.