|
kateflow (f)
|
na true talk douzy i bee deeper life
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Go tell that to someone else not me.
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
me and douzy sef na deeper life, we are deep in love, i mean life , love+life all na the same
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
trendy wake up from that dream oooo douzy dey enjoy for another place oo u come dey here dey day dream
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
bla bla bla ---same ol blind love---hmmm 
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
trendy wake up from that dream oooo douzy dey enjoy for another place oo u come dey here dey day dream
Na me and you dey for the 'another place' dey enjoy, abi? O no na ndida afu onwa! 
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
don't mind them, kate and cream, na me go wake trendy make him come hear wetin una dey talk
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
Na me and you dey for the 'another place' dey enjoy, abi? O no na ndida afu onwa!  wait make j girl come na that time ur nyash go open
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
Nothing dey happen 
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
nw whu's messin with my girl?j girl?  ?
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Lol, star01 is here again. Don't worry, star01, Cyclone & I are still working on ya case.  between, j-girl should be Debosky's and I'm not sure you and him see eye to eye. Hope he doesn't chop off ya head this time around. 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
chop him head ke
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
Lol, star01 is here again. Don't worry, star01, Cyclone & I are still working on ya case.  between, j-girl should be Debosky's and I'm not sure you and him see eye to eye. Hope he doesn't chop off ya head this time around.  j girl n I already worked somethin, DEBOSKY is just an intruder n we workin on it
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
Goodluck Star01 may ur star continue shining even after u get a good beating 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
u don de get sharp mouth eh? 
|
|
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
star i prefer kate for u, starkate, u can see the wai it sounds romantic 
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
i no dear 10ks 4 de words, but u would ve been better
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
In your dream, right?  Wake up bro, wake up!
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
@Star---was referring to Trendy
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
In your dream, right?  Wake up bro, wake up! hmmmm i aint sleepin @Star---was referring to Trendy
whatever brother still gat love for you
|
|
|
|
|
|
Douzy (m)
|
Lol! @Star---was referring to Trendy
So what? You nko? 
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
Lol! So what? You nko?  she's just being cunny i no what she's up 2
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@Acidrop When did all the name-calling and lack of respect start? Don't try to lose every respect you've got on this forum. A'ight? I don't know who between us is now seeking out the other's attention. . . lol. Well, I don't have a job. Fine. However, I have much more disposable income than you do and that's why I can afford to spend much more time on the net than you do.
Well, I actually don't blame you, because it's the man who brought home ant-infested firewood that invited the lizards to a funeral ceremony at his home . so there is something i can say 2 kill that sense of humour u got huh?, nwaiz am not online because am a student and will need 2 go 2 school, and talking about job, i don't have one, i rely on my dad big tyme, so don't think u the only one, and, i want that sense of humour back, abi trendy, u don do something 2 the douzy i used 2 know
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
Yes  but he is still the same
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Star an Douzy--na una sabi  @Acid--I'm shocked ooo--I'm frantically searching for d original Douzy---I don't know where he is! 
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
right here with me 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
that one na counterfeit!
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
na that ur chuckdee4 when don lost be counterfit 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
for d sake of peace and d fact that ur just recovering, i'l let it slide 
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
wow! this girl need medication,  one minute she's claiming chuckdee4 and the other minute she's not giving douzy any breathing space
|
|
|
|
|
|