|
sima (f)
|
i am d therapist hia mahn. . . i do d prescribtion here. . n' i set d rules n' give instrutions  UNDERSTOOD?!? 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
hmm, this is getting worse,,,, what do i do now?, aha drink one cup of your Urine, lets see how dat goes 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
 cbase, u fit kill somebody o 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
he is talking from xperience 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na those kain color of teeth dey kiss well 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
i sabi u wella 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
she was born on Nov. 11, 1937 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
chei spen take am easy now, u wan expose my old age?
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
no be me o  na my mouth talk am 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
abegi close ya green tit jor 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
abegi close ya green tit jor  that't the wonderful work of ice water 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
abegi close ya green tit jor  ya own na maggot full am one need to close close-up company before dem go achieve any meaningful result for ya mouth  that't the wonderful work of ice water  na well burrow pit water u dey drink dat na why your teeth dey red 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
if i slap you, them tongue no go wan comot from dat your mouth again 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
na who be dat 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
hello y'all.  spenchuks, how bori? 
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
u too dey lie sef, this na 6 days to make am one yr,how can i believe u!  @topic i just discovered i'm the fastest. .i typed everything u are reading b4 it showed up on screen. hehehhe 
|
|
|
|
|
|
|
|