|
bameyi (m)
|
@babyosisi na wah oh for you old girl no bi nigeria you be, i gree say sickness dey for food but almight garri, alpha and omega of food, all ijebu for don die, ibo man no get any other food na, fufu and garri for done kill them all. cow wey no get tail na God dey drive him fly.
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
@babyosisi na wah oh for you old girl no bi nigeria you be, i gree say sickness dey for food but almight garri, alpha and omega of food, all ijebu for don die, ibo man no get any other food na, fufu and garri for done kill them all. cow wey no get tail na God dey drive him fly.
I know it sounds weird but I 've done that for a while now that I can't stop. I don't want to get tape worms lol
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
i feel where you coming from but let me ask you what do you use ultral wetin them call that machine abi na micro wave you use also do it still taste the same let me know. but almight garri will protect his own people trust me let me tell you why i love garri so much, after i finish taken it all the pizza wey man done eat go comot for my belle fat i go burn am, all this their stay fit tablet na almight garri i turst.
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
chei,my brother make you begin manufacture garri pills,one a day. You may just strike it rich. Remember me o
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
@babyosisi girl i dey think of that thing oh for this yankee people get thick bone wey besay if i start am i go hit the real american dream oh, but i no go forget you.
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
tell them it is manufactured from the roots of a plant in Africa. It is all natural,can burn off fat in the rear end and thighs plus decrease stress level and gbam!,you are made!!
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
I have a confession and I wonder who else does this. I am petrified of disease causing bacteria in uncooked food like smoking eba especially spores that can survive for ages which we all know is prevalent in our soceity so before i drink my garri,i have to basically "sterilize "them for fear of catching something.
I usually refry mine on high heat for a while,let it cool then proceed to drink it. Does anyone else do this or am I being paranoid?
i swear . this is the craziest thing ive heart. refry wetin? garri cannot kill a nigerian. which kind spores?  i soak the garri immediately without wasting time.
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
@babyosisi old girl you get joke you dey appear for BET comic view? let me know but any way will FDA approve mass production, you know jedidi med na. that thing dey work oh.
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
See business conecpts. Gari concious Nigerians. Anyway sha, Gari is at work 
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
@ spoilt tell our sister here she don turn my best meal into french fry.
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
@ software how Nigeria, and OBJ
|
|
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
quality of good house wife if i go rate her i give her 9/10 for frying garri looking out for her family
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
@ software how Nigeria, and OBJ
OBJ dey o, the guy Just dey do as hin Like. He has turn himself to a small god. Naija dey as hin dey. we just dey pray make them no fight for this coming election. the whole place looks so hot.
|
|
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
software,first of all isnt it bad to eat in your dream? then of all things to feast on, its garri? don't you dream big? 
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
software go see pastor you fit need help oh garri for dream i think say them take garri curse me but your oh pass my own oh (joke) but serious you fit need pastor
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
software,first of all isnt it bad to eat in your dream? then of all things to feast on, its garri? don't you dream big?  yes O,Pastor Olukoya says people can winch you with food in your dreams. dream big? Haha. You'D rather He were eating Isiewu?
|
|
|
|
|
|
ronnie-slimz (f)
|
@soft; 4real oo u gat 2c a pastor 4dat. . its a real bad thingy
has anyone tried garri+chilled water+round flat pepperish kulikuli(not d one made by d hausas oo) mehn. . its da bomb u needa try it
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
why you say not the kulikuli made by the hausa man? they are the inventor of kulikuli na give them credit
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
o ma ga oh! lol! orisirisi ni nairaland!
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
why you say not the kulikuli made by the hausa man? they are the inventor of kulikuli na give them credit
didnt u hear they are made by their lepers who roll it inside their inner thighs? 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Kai where did u get dt one?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
spoilt no spoil ground 4 hia! wich kind of bread is that?
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
why you say not the kulikuli made by the hausa man? they are the inventor of kulikuli na give them credit
ewwwwwww kulikuli made by those lepers that lives on Kano street in Ebute Metta. Vomiting and walking out of the thread
|
|
|
|
|
|
Omo Eko (f)
|
well she's right because my mum told be the same thing too@9ja4eva
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
spoilt na wah anything wey hausa ma do e no good, hausa man rule Nigeria him be bad man, the poor people make kulikuli na for their ass them produce am from God help your people
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
My people, The day i dreamt i drank Gari in my dream, was a very difficult day at sch.  After a difficult exam at sch, i got home so tired and slept off  . meanwhile, i was hungry and the only thing i had then at school was 2rubbers of Gari. SO i dreamt i was smoking Gari. immediately, i woke up and drank my Gari REAL LIFE. I think my stomach was talking to my brains then,  I am a pastor o. I don't think i need to see any pastor. GOD BLESS YA ALL THIS THIS ROOM! 
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
@lalaboi I'm serious do u think i forged it? its true. or they use their tummies
@bameyi its not anything to do with bashing the hausa man. people have gone to where it is mass produced. its a horrible sight i hear!
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
Yeah this hausa people sef should be arrseted by nafdac.
But there are some Supermarkets in Abuja where they have well packaged and labelled KuliKUli. People are now going technology. some companies now produce kilikuli its no more left to those Dirty Hausa people. With time, lets expect more of them.
Cheers!
Sebi na all of use don chop the kulikuli wey hausa do? Me i don chop am before and i never die o. But make God dey protect.
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
Yeah this hausa people sef should be arrseted by nafdac. @ software you no well! 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
probably d person that told u doesnt want u to eat it ni!
|
|
|
|
|
|