|
ronnie-slimz (f)
|
mee i no like gari +salt ooo ,
i mean smoked fish+salt then with garri u guys dnt knw anytin jo!!
try garri plus chicken then add poison!!
d secret is that d chicken actuali kills off d poison! so u wunt feel it! and d poison givs it a very good taste! try it!! u'll love it! u'll see a great change! change of environment, change of everything!
u try it first 
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
i mean smoked fish+salt then with garriu try it first  Yeah i feel u now, It has some cool taste, I tried it when i was in school, A friend of mine from the riverine area, came with some smoked fish, I like it also,
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
i salot all of una for house oh, it be long time wey i read this gari thing because every time wey i read am and chop another food i go vomit so i say untill i smoke gari before i come back. yesterday my gari finaly arrive i come go get smoke fish not dry fish oh smoke from indian store, with fresh hot pepper, that thing solve my heart burn abi na weytin docky dey call am, i reach work today one of my fellow stay see face and ask if if i got layed, or if i dey high i answer am na almighty gari. my fellow Nigeria, gari or no other way.
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
bameyi so the satisfaction derived from gaff is good enough to give you the glow that people that have just gotten laid have? that's funny!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u guys still dy tok tis tok!!! i dn give una ultimate super dupa heavy weight mixture of hw garri should be smoked!
ronnieslimz! if i dint try it! i wunt be sayn it! lol
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
Y' all don't be too carried away, garri garri, garri with beans, garri akara, garri moinmoin, carry dried fish, garri bonga, garri and crayfish/prawn, carry and sugar, garri kulikuli, garri groundnut, garri milk, garri bournvita, carri milo, garri beans, garri pepper (have seen someone does that green pepper put in soaked garri), garri plain, garri sour, garri suya, too much of garri is BAD for the health, it reduces your eyesight, and also make your shit hard,  , make you get headache (sour garri), at the end of the day, more garri for eba, sigh  some people might as well be drinking FUFU as it comes from garri (cassave too) 
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
Y' all don't be too carried away, garri garri, garri with beans, garri akara, garri moinmoin, carry dried fish, garri bonga, garri and crayfish/prawn, carry and sugar, garri kulikuli, garri groundnut, garri milk, garri bournvita, carri milo, garri beans, garri pepper (have seen someone does that green pepper put in soaked garri), garri plain, garri sour, garri suya, too much of garri is BAD for the health, it reduces your eyesight, and also make your shit hard,  , make you get headache (sour garri), at the end of the day, more garri for eba, sigh  U be doctor? what makes u think too much of Gari is bad? All is know is Gari is a wonderfull Food, The only Advice here is to Smoke it with something like Protein, I don't think too much of it is bad, Since i don dey smoke Gari my Shit has never been BAD, OMOGE- Let me tell u, Water on top of Gari is used to Cure such a problem (when someone can't stool) Thats the cure Gari is a medicine that cures many ailments, Havent u wondered why people in naija don't fall sick at all times despite all the stress, hot sun e.t.c? My people abi na wetin una think?
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
@ spoilt my sister that gari go put man for wahala oh, my office people almost think say i dey lie oh
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
@ spoilt my sister that gari go put man for wahala oh, my office people almost think say i dey lie oh
. abeg which kind wahala? let us know please
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
same wahala I was refering to in my post, STOP GARRI 
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
same wahala I was refering to in my post, STOP GARRI  Were u once a victim of those wahala? please lets know. Thanks
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
get a paper, put some garri in it, wrap it and use your mouth to inhale and blow it out of your nose, that's smoking garri  don't try it sha, lol i still can't understand de meanin of SMOKIN GARRI*
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
If you are a real ogbologbo Nigerian, you won't be asking what Smokin garri means. Just like I wouldn't ask oyinbo what Smokin gun means, those on this site are those who knows what GARRI the king of food is about, and you come dey ask us wetin smoking garri be eh?
even aje butters knows what smoking garri mean, if you aren't nigerian just say hey, am not nigerian, what does smoking garri means and we go ans you.
got my beef? as an ogbologbo, i can try GARRI the king, whichever way i deem fit. so smoking garri means, smoking garri.
cheers.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
okay, lol, yeah i know the smokin garri. am not surprised as a Barrack girl born and breed. I love the way the Poster used the word, Smokin Garri, 
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
all this for a joke? what's the world coming to? ummm, i wouldn't mind you because i don't like using abusive word.
i can see what too much smoking garri can do to the mind. Pele america stress don enter you, go smoke garri bo!
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
nw i see u re an uncivilised,untrained,rascal,illitrate girl, damn, imagine, like u sayin *SMOKING BURGAR*.DOSENT that make sense, this is america try 2 americanise your english n try 2 be civilized, iight, that is my words for you, peace out
Na wetin dey worry u? what the meaning of all that rubbish. You know how to americanise Smokin Gari and you brains can tell you part of the reasons why the starter of this thread used that Word, What brough u here in the first place? if u know u have nothing good to offer please don't come back here again. Thanks America ko, Ghana ni, U dey form abi? Thunder go just thunder u  @omoge Abeg no mind am oooo. she is only been jeleous because she don't have any teeth to smoke Gari or eat AKARA, Take care
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
Nubian, you don't have to be harsh, sometimes people just want to play with word that's the fun of it. playing with words like they do it back home. you are the only one complaining about the posters use of word, well, after a hard day in USA, that's the outcome, stress. LOL. make sure you get that peace, cheers. 
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
LOL lmao oh mine mine, wonders!!  Software, see me, this one no no joke again, oh na wah sha.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Making me remember hot moin moin.
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
Making me remember hot moin moin.
try organize moi moi for yourself then, Make yourself More happy with Gari + Hot MOi Moi Cheers 
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I had moin moin some days ago.Jst craving for it again. 
|
|
|
|
|
|
software (m)
|
that is good, I smoked gari + Beans yesterday afternoon, It was Tasting 
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Oga poster, I can only say I thing, old habits die hard
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
can someone please shoo this fly away. We were having fun before you buzzed in.
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
make una warn am o
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
@ bluenuban, you don come today? welcome  the way you dey talk na the way i hear say stress dey begin, na for head e dey start. now go smoke garri  you will be fine.
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
am fully nigerian in my entire 20yrs ve never heard or hear someone say THE weird word SMOKIN GARRI it stills baffles me thou, may be yall can explain or expanciate the full meaning of S MOKIN GARRI, because oxford didnt carry that word sef, so i dnt no where yall derive it from. @bluenuban its a slang dear and doesnt have the same dictionary meaning just like all slangs. you either didnt grow up in naija or you didnt go to boarding school. this slang is as old as they come!
|
|
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
@ Spoilt you see the response to your humble answer to his/her/it post eh?
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
@omoge is this bluenubian returning as bluenuban? change in id? don't know but the tone is kind of different. 
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
I wonder o. maybe just playing ignorance. say grown uup folks, said again 20years of living in Nigeria, i think real smoking sour garri will jolt am up, 
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
it looks her her posts were wiped out by Otunba Seun 
|
|
|
|
|
|