|
davidylan (m)
|
Try garri and sugar with ice cold water and hot moin moin, your life will never be the same again.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
davidi!!!
wetn d tin dey change 4 life?
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
@star01 quit fronting!  frontin 4 wetin?, even right here in yankee i dey drink garri, but i no smoke am
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
star! yooba dey wori u! because u dey tok mo ma mu(drink) garri in yooba! na smoke evribodi knw am as!
|
|
|
|
|
|
Belinice (f)
|
correct ijebu garri with cold water na the koko.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
tru tok! original ijebu garri no need sugar!
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
Try garri and sugar with ice cold water and hot moin moin, your life will never be the same again @davidylan true talk. you'll be born anew! 
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
tru tok! original ijebu garri no need sugar! @lalaboi original ijebu is sour. slaps like hell. can't drink it without sugar oh.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
alaijasi! its d sourness gan that makes it sweet! ah! u no knw anytin! lol
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
correct ijebu garri with cold water na the koko.
Na you be the woman!  davidi!!!
wetn d tin dey change 4 life?
A trial will convince and not confuse you. 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
hmm!! i dn chop am before! notin apun!
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
hmm!! i dn chop am before! notin apun!
u no get faith. 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u no tell me wetn go apun
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
lalaboi i'll tell you what will happen. the heavens will open and you'll hear angels singing mendel's halleluyah chorus!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
av u experienced it?
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
many times. drinking garri for me is like an out of body experience!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
lol! na wa oh!
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
try ijebu garri with ice cold water and small sugar! You will be speaking in French.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
all this 1 wey u dy tok i dn do am before! notin apun
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
lalaboi are you sure you are nigerian?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u see me wey i dey speak pigeon u dey ask again!
i tot u guys would knw why am nt feeling anytin bt u dnt knw! lol
|
|
|
|
|
|
funkilicious (f)
|
hi people, i'm bck . i don't smoke garri, i drink garri with peanuts.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ara oko! its nt drink its smoke!!
|
|
|
|
|
|
funkilicious (f)
|
smoke? don't think so. do u even knw d definition of smoke?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
its because u use "mu" in yooba abi! its smoke
|
|
|
|
|
|
funkilicious (f)
|
I still don't agree with u. smoke is sumtin that is on fire or burnin or in the process of, if i'm rite.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
oyinbo is worryn u!! i'll prov eu wrong nw
|
|
|
|
|
|
funkilicious (f)
|
ok, bring it on!
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ehn! let me do research
|
|
|
|
|
|
funkilicious (f)
|
I tot u had your fact. if your answer is going to be based on opinions. I aint aving it/believin u.
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
I still don't agree with u. smoke is sumtin that is on fire or burnin or in the process of, if i'm rite.
smoke is a slang girl. we all smoke garri. gosh! where have you been?! 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ehen! hep me tell am!
|
|
|
|
|
|