|
funkilicious (f)
|
oh, my bad. silly me. so, it's that what people call it. I didnt know, i tot u meant proper 'smokin' lol. I wasnt folllowing the thread .
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
ha. who would put garri in a pipe and smoke it?  no be for naija them born you. cool down oh! 
|
|
|
|
|
|
okk
|
i give my girl ijebu to try, lol. she drink am, her face just change
|
|
|
|
|
|
okk
|
i fogort to add,
im friend too squeez face join, na im i almost slap am. stupid girl, she won join form ajebo.
VERY VERY STUPID GIRL
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u 4 modify! lol
u com slap am! she no slap hew own back?
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
@ OKK abi you no put sugar?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
u tis girl! hw many times i 1 tell u! u no need sugar ha!!
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
because sugar no dey na why them dey squeeze face! 
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
smoke is a slang girl. we all smoke garri. gosh! where have you been?! maybe she was a day student lol. Anybody wey live for boarding house know say na smoking garri
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
evn day students know how to smoke garri. she must have been brought up outside naija. no pun intended oh!
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
all these ajebo,eh How can you claim to be truly Nigerian without mosquito bites? fighting to fetch water at school or drinking bournvita without. These people don't know what they missed.
|
|
|
|
|
|
WesleyanA (f)
|
lol the title scared me for a second. anyways, yes i like garri. but summer's the best time to drinksmoke it. with lots of ice and sugar did "smoke garri" come from "soak garri" I've never heard anyone use "smoking garri" 
|
|
|
|
|
|
okk
|
my guy! me no fit afford sugar at the time. it get as it take hold me that time.
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
okk, were you drinking it with salt? poor man's sugar? 
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
lol the title scared me for a second. anyways, yes i like garri. but summer's the best time to drinksmoke it. with lots of ice and sugar did "smoke garri" come from "soak garri" I've never heard anyone use "smoking garri"  child you missed,ask mommy
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
did "smoke garri" come from "soak garri" I've never heard anyone use "smoking garri"  See wetin America don cause! 
|
|
|
|
|
|
star01 (m)
|
wetin AMERICA cause papa 70?
|
|
|
|
|
|
goldenray (m)
|
when i smoke garri, my brain processes at 10million Gigabytes per sec, my thinking is at a frequency of 5million Megaherzt, I move at twice the speed of light, I Travel to China, Japan And Tokyo in one night, I BECOME SUPERMAN 
|
|
|
|
|
|
ehie007 (m)
|
DO WHITE PEOPLE LIKE GARRI THOSE OF You ABROAD AM SURE You HAVE WHITE FRIENDS HAVE You GIVEN THEM GARI TO TASTE BEFORE
WITHOUT GARRI IN NIGERIA I WONDER WHAT WILL HAPPEN
I LOVE SMOKING GARRI BUT I HATE EATING EBA.
|
|
|
|
|
|
ehie007 (m)
|
DO WHITE PEOPLE LIKE GARRI THOSE OF You ABROAD AM SURE You HAVE WHITE FRIENDS HAVE You GIVEN THEM GARI TO TASTE BEFORE
WITHOUT GARRI IN NIGERIA I WONDER WHAT WILL HAPPEN
I LOVE SMOKING GARRI BUT I HATE EATING EBA.
|
|
|
|
|
|
omoge (f)
|
nah won't give Oyinbo garri ooo, the next we hear is 'whitish chalklike food from Africa (rarely have them say Nigeria)'
me i give them the Salmon made stew with lots of rodo and come see them asking for my SPICY SALMON SAUCE lol
i love garri but it's been a looooooooooooong time i last tasted it. i love eba too, same lonnnnnnnnnnnng time.
so how does garri taste today? still Sour, still white, still brown, miss smoking garri in milk, sugar and bournvita
|
|
|
|
|
|
Everbright (f)
|
smoking Ijebu garri is the bomb with sugar and groundnuts and chilled water but have you ever tried it with beans? men it's heaven on earth 
|
|
|
|
|
|
temmy t
|
i really love smoking garium sulphate esp wit kulikuli mola
|
|
|
|
|
|
BlackMamba (m)
|
Thank God for the "African flakes". How would I have survived on the prison rations at campus refs?
|
|
|
|
|
|
ronnie-slimz (f)
|
oh! moi luvly garium sulphate how i love thee!!! 
|
|
|
|
|
|
|
|
my2cents (m)
|
spoilt, Living in LA, I wouldn't expect garri to be scarce, though I could be wrong. Perhaps you aren't living/visiting the right neighborhoods? For me, it's the classical smoking of "oto (as we used to call it in sec sch  ): Garri, sugar, carnation and milo with a few crushed cabin biscuits to boot. Take that with some beans and you will be asking yourself what the use of going back to naija is man - it's naija heaven in america 
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
Garri is my fave meal. Garri + chilled water only.
Sometimes with beverage, fried fish or just beans, but whenever I smoke garri, my eyes suffer red!
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
it's naija heaven in america @my2cents you are so right! 
|
|
|
|
|
|
spoilt (f)
|
when i smoke garri, my brain processes at 10million Gigabytes per sec, my thinking is at a frequency of 5million Megaherzt, I move at twice the speed of light, I Travel to China, Japan And Tokyo in one night, I BECOME SUPERMAN  ha! garri at work! when you win the lottery i wonder what will happen to you! 
|
|
|
|
|
|
bameyi (m)
|
look garri na de thing this their yeye food no cut the deal, after work wey this oyinbo don use me like rain water instead of me visiting the psychology wey my work place get say make i go tell my work stress i go go house get garri from this indian store dry fish after i finish na sleep Oh, that their psychology na him go still go tell Human resource say e be like say i get jungle stress because him 5years for spsychology chool no fit understand my kind of reasoning only garri fit fix am.
|
|
|
|
|
|
babyosisi (f)
|
I have a confession and I wonder who else does this. I am petrified of disease causing bacteria in uncooked food like smoking eba especially spores that can survive for ages which we all know is prevalent in our soceity so before i drink my garri,i have to basically "sterilize "them for fear of catching something.
I usually refry mine on high heat for a while,let it cool then proceed to drink it. Does anyone else do this or am I being paranoid?
|
|
|
|
|
|