|
watever (f)
|
i dey o! how's your weekend goin?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
so so lik sosliso!
u nko? hw u dey celeb easter?
|
|
|
|
|
|
watever (f)
|
no celebrations here jare am gonn b enjoying d break. .relaxing 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
me sef!
hw many weeks break dm giv u? are u goin to naija 4 d summer break? 3months?
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
kate oko magistrate hw pa na?
|
|
|
|
|
|
watever (f)
|
don't remember, 1 or 2 wks idk yet if am goin to naija want to go somewhere but not particularly naija  u? hey Kateflow 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
lalaboi is been quite some time since u come to nc
watever how u doing
|
|
|
|
|
|
LagosChild (f)
|
ugly ladies can't put up their pictures - na wa o.
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
ok! me sef no go jo! watragolis
kate! av bn busy! and i dnt lik hw nc takes time to load!
|
|
|
|
|
|
watever (f)
|
@ lalaboi awwww, because am not goin  @ kate am good , u?
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
i wish u will go the the front page is different now
watever am cool
omo eko who are the ugly ladies
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
not because of u o! am goin december! watragolis
i'll check it nw kate
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
omo eko
i really must ask
is it your picture am seeing on your profile.
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
lol question
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
i dn see am o! kate! o wa ok!!
|
|
|
|
|
|
|
|
LagosChild (f)
|
omo eko
i really must ask
is it your picture am seeing on your profile.
Yes - why ask? I am proud of myself - guess you are not, so u put up someone's picture? shame.
|
|
|
|
|
|
|
|
joyblinks (f)
|
lagos child,
na who u be na, are u still emo eko, or u want to drink panadol for her headache
|
|
|
|
|
|
morayo15 (f)
|
umm, i think there's already three topics like this one 
|
|
|
|
|
|