|
acidrop (f)
|
this thread made me to go chk out aciddrops profile, n, i was like dammmmmmmmmnnnnnnnn, i reserve my comment!!!  please don't reserve yo comment, spill it Acidrop where are you, i will give you a call tonight.
chei e don reach like that, mo no know, so which speed u dey, because am guessing its way higher than the oone am on
|
|
|
|
|
|
earthrealm (m)
|
LOL, 4 REAL?, u really want me to spill my comments
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
yes now, or is it that bad/
|
|
|
|
|
|
earthrealm (m)
|
went to double chk the pic before making my comment, but alas, the pic was gone!!!
aciddrop y now?
so hv u hit it up with ur paramoure want to be yicob!!
jeez,,the name alone is a turn off
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
seriously dude u are not clear, . . . . i still can't figure ur comments, anyway sha . . . .do u need d pic to comment?
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
 |
Re:
« #165 on: May 26, 2008, 02:48 AM » |
|
Eeeeehhheeennn. . . . . . . So acidic sef get toasters, shúò!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i tire oooo, u sef u no toast me one time? them too many i no remember 
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
na wa ooooooooooooooo. acidrop and i. na God know wetin go happen final final.
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
 |
Re:
« #168 on: June 01, 2008, 01:42 AM » |
|
@ acidrop,
shúó. . . . . See u oh! Like sey i don open mouth toast u ehn, by nah ur surname go do shange. this wan ne bi shoot bird talk oh. . . . . . No jó provoke my vexation dia na!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@ acidrop,
shúó. . . . . See u oh! Like sey i don open mouth toast u ehn, by nah your surname go do shange. this wan ne bi shoot bird talk oh. . . . . . No jó provoke my vexation dia na!
sorry no vex, i mistake u for someone else . . . . . lol  @yicob, u stll dey intrested?
|
|
|
|
|
|
earthrealm (m)
|
ooh, aciddrop has finally put her pic back!!,
well, not so bad, not so bad,
go yicob, go yicob go yicob!!!!
mek una remember me when una wan traipse down the aisle oh!!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
the wedding is on right now, y don't u come. hisssssssssssssssssssssssss. who said anyting about aisle
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@quickygilr, u are invited too
|
|
|
|
|
|