|
Coder (m)
|
1. Them two hold gun! 2. Them two like "wetin you carry" 3. Them two like black uniform 4. Them two no dey tell you wey them dey work 5. Them two their children no like their papa work 6. Them two dey shoot at sight
In fact, the only difference be say one go claim say na accidental discharge! While the other one go say that na Satan work!
|
|
|
|
|
|
cheetahcub (m)
|
The only difference between police and armed robber be say sometime the gun wey armed robber carry na for shakara but the one wey police carry na to shoot to kill.
|
|
|
|
|
|
Coder (m)
|
 Thats another one! 
|
|
|
|
|
|
dejiolowe (m)
|
policeman get office robber no get them police dey get salary robber no get them robbers are successful police life don spoil!
|
|
|
|
|
|
Olorididan (m)
|
The only difference between police and armed robber be say sometime the gun wey armed robber carry na for shakara but the one wey police carry na to shoot to kill.
.... in fact don't be so sure that that gun no belong to one and the same person...... 
|
|
|
|
|
|
nikitareal (f)
|
policemen are legally appointed. armed robbers get wt they want by force n eradicate anyone who ll stop them E b like say police 2 dey copy armed robber. policemen wear uniform bt sorry 2 inform u dt armed robbers enter uniform 2. policemen n armed robbers r related,they supply armed robbers wit guns. enough reasons bt it b like say policemen r gettin worse
|
|
|
|
|
|
kimba (m)
|
police collects 20naira by the roadside armed robbers collect your car
Nigerians dey sepe for both of them
they both make nija a terrible place to be
|
|
|
|
|
|
|
|
igwe4life (m)
|
Most people prefer to meet an armed robber rather than meeting a policeman as the former can pity you after taking Ur money while the latter can main you after taking Ur money to prevent you from pursuing them
|
|
|
|
|
|