|
9ja4eva (m)
|
I no get wetin u talk oh?
|
|
|
|
|
|
muyeskin (m)
|
Ghetto girl, Notin dey happen. I think the best star to teach u this is Tu-Face Idibia. Try him out at www.2faceidibia.com. feel free my girl.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
lol.Dt site doesnt work.So Tubaba no fit drop site?Na wa oh
|
|
|
|
|
|
lexyflexy (m)
|
Wetin be dey happen here sef, men I don miss like shit,
|
|
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Hey where is everybody at, it is this thread that made me join nairaland, Because I like her have friends that speak it, and want to learn, found this thread when i was googling Nigerian pidgin english, would love to learn more, as well as Yoruba,
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
We full ground now.U no dey show again
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
@9ja4eva. . .
you talkin to me or who,
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Yur levels na
|
|
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Which kain face b dt?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
confused. . .
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
wetin dey 9ja4eva? how bodi?
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I dey oh.Bodi dey inside clothU nko?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
pelepray betta don come soonI dey well wellgoing aro here in Jand wit nothing to do o! waiting on you dey teach me pidgin. . .
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
I get u oh.Which levels na?Ao u wan take learn d pidgin?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Ok that is the extent of my pidgin, I think you said which level/how much do I know or want to learn, after that i have no clue what you are saying
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Well i meant.How far na and how do u want to learn pidgin?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Which way do you recommend? My pronunciation is worst than my poor attempts to write it out, But I try I think I have to practice.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh you fit talk am with people who they talk am.Wetin you get?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
I don't understand nothing when the talking, but i do better when it is written at times but it is still hard at times.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Oh i get u.No wahala oh.Make u dey pick am small small
|
|
|
|
|
|
needeeg (m)
|
Abi, he dey try sef! 
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
hey Nigeria 4eva. i see you in here working da pidgin. lol!! aight, let me see how good i'm is now lol!! lets tok pidgin  lol!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Funny its like they don't want me to pick it up, they rarely talk to me in pidgin, but do learn a little here and there. I think the best way to learn it is to use it!!!
Bawo ni, How bodi? I think I need to learn the rules first like past and present tense.
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
scata scata don buss oooo !! everywhere jaga jaga i no fit revise i get exam for next week my head dey do mathematics n jagba jantis ameromoge thats your assignment ^^^ 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
scata scata don buss oooo !! everywhere jaga jaga i no fit revise i get exam for next week my head dey do mathematics n jagba jantis ameromoge thats your assignment ^^^  this guy are you telling me to scatter?  or everything is going crazy right now that you will give me an exam next week? or are you telling me that things are crazy for you right now because you have an exam and your head is filled with that and other nonsense? help me out here!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
are you telling me that things are crazy for you right now because you have an exam and your head is filled with that and other nonsense? you be correct girl no be small your head sef na computa well done oya you gift na to buy me akara and palm make i chop bellyful  kia kia masa masa
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
this Guy, I have some chop remain jollof and suya to gif you!!!  Are you tell me my head works like a computer, and that for teaching me pidgin I should make you some akara(bean cakes) and palm to eat!!!
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
U don dey pick up.Make u dey throw ur own work for hia .
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
hey Nigeria 4eva. i see you in here working da pidgin. lol!! aight, let me see how good i'm is now lol!! lets tok pidgin  lol! I dey wait u
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
chop remain for me ?? chai i don suffer you think say me i be so-bata? how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suya If na you cook the jollof with suya i go chop clean mouth if na fast food abegi carry go! 
|
|
|
|
|
|