|
AmerOmoge (f)
|
OK, I have no clue what you said!! But I made it myself not fast food!!!I am an excellent cook!!! Dat no be lie!!!  I fit chop any meal na wa oh!! (American, Spanish, even Nigerian) I am not trying to treat you like a shoe or whatever your said I was just telling you I have some left over!!!  . Dis Guy where you dey? Jand or Naija?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
You don dey pick up.Make u dey throw your own work for hia .
No I still need your help here, don't leave me on my own yet!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
so-bata= cobbler or shoe repairer how person go dey chop jollof with suya sef e be like say u don dey go obalende suya how can you eat jollof with suya (me thinking it was fast food suya) I suppose dey jand o but as per se i no fit talk american accent them no gre gimme fisa na so so pidgin i dey yarn them blighty 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
are you saying you suppose to be in jand but you don't have an american accent so wont give you a visa because or just you speak pidgin to them.
i am having problems understanding cause it look like you said 3 things but no periods separate them!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
 period? i be guy man o i no dey get period  we no even get period for pidgin na free flow so which side for Queensland you dey, how the funny summer, na so so rain e dey rain you don dey chop mash n peas, chips n fish abi you dey chop correct food we dey hol body wella!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
you are funny man  well you not tellin me if i am correct. how am i suppose to learn if you no correct me?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
see the thing easy like abc to read you just dey get am like say na village them born you I don tell you your brain na computa
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
I live about 2hrs away from London. Dont eat English food. I don't care for it, its been raining for about a week here man and that sucks, can't even wear my open toe bata!!!
I have been told by many people i cook well well but depends on what one likes, I am a picky eater (i like things a certain way) so i don't eat much of other peoples cooking!!!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Dis guy,  my brain no be computa, this is hard work!!! I have to read it several times then think about how i would say it in english then put it together!!!  . if i was to hear you yarn pidgin i'D be lost! may pick small small but most of it no sabi!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
kai see as you dey scatter grammar for here, i go obtain you o  hmm so you sabi cook well well, me sef i sabi chop no be small e be like say we go invite you come nairaland get together you go bring plenty plenty cooler with jollof make we see as you sabi cook reach if you sabi, we go put ring for your finger e be like say one don dey their already but e no mean 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
if you hear me, you go get am because me sef i dey stammer talk am but if you hear my paddy na original warri boy! me sef i dey look like JJC
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
if you hear me, you go get am because me sef i dey stammer talk am but if you hear my paddy na original warri boy! me sef i dey look like JJC
thats cause when warri yarn pidgin it sound like they sing it, almost sound like they speaking Japanese o!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
we= na me be that; i be shairman  if you like put 20 peppers na so i go dey chop am you no sabi them talk say; road to man pikin heart na through him belly from him belly na so so gymnastic inside room after na multiplication for maternity ward so if u sabi cook wellla, you go sabi do gymnastics and na that one be the koko especially when bakassi big like woah!! pick race comot
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
 my head spinning now!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
scatter the thing one by one you go get am  no be you wan learn? road to man pikin heart na through him belly the way to a man's heart is through his. . . . bedroom maternity ward
|
|
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i just needed to slow down and read it again!!! i figured it out before you posted the clues!!! I don gold medal in room gymnastics, mos def i be yua iyawo, think I dey chop well well, my rm gymnastic na wa allah!!! and Dat ring no be rock na go be boulder  walahi oh!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
lol you just join join everything like them join nigeria kai you sef if you get gold medal for room gymnastic i get platinum medal for roomnastic you fit learn from shaolin shairman like me  no worry we go insure the boulder if you no fit carry am for your little finger 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Dis guy, remember I'm a proper experienced woman, you try shako u roomnastic but i go teach u how its done o! No be lie, my rmnastics be like earthquake.  if i no fit to carry boulder on my finger, we can buy a cart to wheel it around in. lol you just join join everything like them join nigeria kai you sef
i have an idea what this is but tell me exactly.
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
meaning you mashed the pidign together in your reply #40 like tehy mashed north,south west n south east together to form nigeria  you wan teach me kai? me sef i be proper experiencde Guy i fit handle bakassi wellaaaa (very well) how i go trust u say no be lie, seeing is beliving i wan see bakassi wey cameroun get before i gre me sef dey cause earthquake  if i no fit to carry boulder on my finger, we can buy a cart to wheel it around in no worry 9ja4eva go collect 4p/day carry am about with wheelbarrow  Nice drawings you want make i dey drool abi
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
hmm could that birdy be M? or even I  e be like say them don they put nose for person business for inside here o, make i do small small before them spoil my name because i be shairman bootyful so you drew them for me awww how shweet 
|
|
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
hmm could that birdy be M? or even I  e be like say them don they put nose for person business for inside here o, make i do small small before them spoil my name because i be shairman bootyful so you drew them for me awww how shweet  you are funny 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
9ja4eva is a very patriotic boy anything to remember him of village> wheelbarrow  I will get another person wey do drive us for inside train from kent to surrey then to hertfordshire
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
where u dey taking me? i go travul the whole UK!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
where i go take you? see this newcommer o my big bedroom ofcourse lol them no tell you say na my papa get DFS? even odeon cinema dey my room when film start earthquake go happen wellaa  I go take you go see Thiery Henry and the lads Abi we fit go Kanu All-star game I never reach portmouth before but he good small 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i see your lips moving but no get what you talking about!!!
Abeg! you wish you were that good!!! men they talk but never back up what they say!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
me i no be men i be Guy man  hehe A tryyal shall confuse you a trial shall convince you Lady Oge  then we shall drink tea till the sunset, yea right lol 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i am curious DIS GUY HOW OLD ARE YOU SINCE YOU SAY YOU AN EXPERIENCED MAN?  are you trying to confuse me bicos you sabi i go discover you imposter platinum medal winner? no worrie i no go tell!!! nobody at all, except all my paddies 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
I be shweet sixteen young old man  nuff energy me fit handle your likkle sef  my platinum medal na confirm, authentic tried and tested severely still causing earthquake worldwide  if you tell your paddies them go join me for masion later on,enjoying the goodies 
|
|
|
|
|
|