|
Advin (m)
|
ok. I don commot, I no go teach you again since you don slide am, you go soon slice am.
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
my badd. you could still teach me online. i ain't finna get no book doh. 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
sissy!, u well at all?
|
|
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
@ghettochyk. make we start the lessons immediately. You know My ID sha. But I no understand the other part, u sure say you well? this pidgin dey turn u upside down.
|
|
|
|
|
|
hotspice (f)
|
hope the following will help but note that the Nigerian pigin changes everyday thanks to the 'warri pipo'(people) like lastdon: we pipo/sister/brother:- our people/sister/brother how far :- 'sup no provoke my conscience:- don't get me mad it has tey wey yanch dey back/get center parting:- roughly this means come rain come shine some things don't change Nairaland solid:- Nairaland is the bomb wetin dey:- what is happening yarn:-talk
anyhow anyhow when u begin yarn with we pipo u go sabi am well well
|
|
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
aburo, I dey like dere
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
@kayala. Scatter !! @ghettochyk. make we start the lessons immediately. You know My ID sha. But I no understand the other part, u sure say you well? this pidgin dey turn u upside down.
and advinchi, what r you talking about? y'all really losing!
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
If u are ready to learn, then start learning. I can teach you if you want. 
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
ok. i'm ready to learn. i'm all eyes  and ears! 
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
LESSON 1, CLASS A
1. Do you know what is ATUTUPOYOYO?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
kaylala (m)
|
You have not passed lesson I,you are requsting for 2 
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
ok. i don't know what lesson one means. what does that word mean?
|
|
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
i've seen that site b-4 ! thanx n-e-wayz. 
|
|
|
|
|
|
vichel (m)
|
If u wan learn Pidgin English, Let Waffi boys(Warri) For Nairaland and B-siders(Benin)like my self  teach u. Na we dey use pidgin take drink garri befor. No let Lagos people teach u because na only Yoruba de sabbi 4 there 
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
shut up, your head like hammer head of horror
|
|
|
|
|
|
vichel (m)
|
shut up, your head like hammer head of horror
Wanna be  . If u probably look back, u go see say your head still dey cause obstruction 4 road wey u cross two minutes ago
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
na your cause, u wey dey wear agbada inside pant go church 
|
|
|
|
|
|
c0dec (m)
|
Wanna be  . If u probably look back, u go see say your head still dey cause obstruction 4 road wey u cross two minutes ago LMAO
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
english please people!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
christyne (f)
|
@vichel LMAO
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
Ok, gettochyk, Interprete the followin: Wetin carry you come nairaland? that's the begining of the first lesson. If you can get that right, I'll then know what next to do.
Guys, No expo please!!!!!
|
|
|
|
|
|
thelastdon (m)
|
dt one na question? George Bush go know the meaning of dt one self 
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
@ advinchi answer: what brought me to nairaland! 
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
Good, u're learning fast. Cool. Now, get this one:
My male been yan say im go show your area tomorrow.
|
|
|
|
|
|
|
|
Advin (m)
|
@gettochyk:u're learning fast. Cool. Now, the only way you'll get to know it better is if you try interacting with us with the language. No matter how "bad" it may be, will correct you. So, can we hear you?
|
|
|
|
|
|