|
Dis Guy
|
Ok now make i call cab, i dey come o, make u prepare food make we chop belleful sho you don book your ticket now, why u no tell me before make i get bargain ticket 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
where you dey? arrangee go be here in England!!!
no need ticket, unless you dey Naija
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
i think say you dey go US for holiday next week  if you dey here make i hail cab o come chop sunday dinner 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i'm making Italian tomorrow!!! homemade spaghetti sauce and noodles with garlic butter toasted bread!!! if you no comot, i save you chop remain!!! 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
its an American holiday next weekend too!! i don't get UK bank holidays off, i work for the US!!! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
why now, youdey always save me chop remain u think say i be mallam? mind yourself o  I go find your house 2moro with GPS come cause mini- earthquake after i done chop spaghetti be that o aww no worries, you sure say no be CIA abi na FBI you dey work for 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
LOL mini earthquake did ghettochyk prelude to something true, i knew you could not bring the thunder  , no worries once your belle full you no be fit to cause earthquake, you go be fit for sleep only!!! plus love no go be any earth shaking going on until I inspect the package!!!  Package no be adequate, you no be fit for earthquaking!!! whay is a mallam?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
mallam = mai guard = gate keeper ok i go cause mini earthquake before i chop bellyful! after i go cause tiny earthquake after i done chop finish ! earthquake before i eat another one after i eat you no want try my thunder skills o wet wet wet 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
re-read the previous note i modified it o! mind you only ting you go be doing is eating!!!  if you prove skillful there then maybe you fit to cause earthquake!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
If you check my package you go blind, you go even faint sef! If you try am na choke e go dey choke you lol pum pum slayer 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
If you check my package you go blind, you go even faint sef! If you try am na choke e go dey choke you lol pum pum slayer  LMAO ABOUT THE PACKAGE THINGY!!! for the rest i have no clue what you tlking about what you going to choke on? as for me to ensure i never choke on anything, i use a fork and knife to cut it up in little pieces, if it can't be cut i can't eat it!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
cut wetin? noooooooo no be me and you abegi carry your knife go front  my worldly possession, my pride and my joy the only gift wey god bless me with na him you wan cut? abeg o thunder fire your knife  don't worry this one is very very chewy with succulent meat around it 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i tell you no lie, if it can't be cut up with a knife and fork it can't be eaten my fear, don't worry this one is very very chewy with succulent meat around it  IYAMA! I NO TELL YOU I'M A VEGAN VEGETARIAN O!!! WALAHI I TELL YOU NO LIE!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
iyami aww you be veggie no worry i go give you plenty soya cream 100% natural  you no get liver o na so u dey fear fear 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
is iyami the same as iyama?
i'll puke if i drink protien shake, abi? you det try to gross me out?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
its either Ayama = digusting= ewwww, erhhh or Iyami = dear mother !! like some Oh boy!! some exclamationhmm gross i don't mind i'D like to pull that you long hair wey be like ogbanje  that your hair dey mezmerise me o e be like say make i dey scatter am lol
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Eh?  i thot ogbanje is a winch, i no get wetin you dey saying
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
how old you dey?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
I dey old enough abi you dey fear? 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
u don come again abi, you this winch, abi na ogbanje i go call you sef  make u no pour sand sand for my jollof o
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
hissssssssss!!!!!!!! please stop talking to me you babalawo!!!! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
where my holy ghost water. i don buy holy water wey do quench you fire today  abi na my goat horn i go bring come catch you and your mates
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
@ ghettchyk
Dis-guy only knows dirty pidgin!!!
but from the beginning to now you have come along way, is that from being around people who speak it or is it from the forum?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
to learn a new lingo you gotta start from the grimey bits  better incentives aaye!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Dis guy this is her post, she have a right to check on it to see where its going?
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
where my holy ghost water. i don buy holy water wey do quench you fire today  abi na my goat horn i go bring come catch you and your mates are you mad or is mad madding you? yeye man boy. hisss!!!! @ameromoge well, a little from forums and movies plus i already kind of knew it since i stayed in naija for a little bit. so i know the basic stuff but not the extra slangs just like you may understand regular english but not the (additional) slangs if you don't live in an english-speaking country plus the fact that slangs keep evolving and new ones keep arising, yu zimme?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
@ghettochyk true true, because i have to learn Brit English slang too, being that it is different than the US.
@Dis-guy true true when i was learning spanish frenz teach you all the curse words first, before conversation spanish!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
you smoke shyte abi na shyte smoke you, see as you mouth dey drive like drunkard  i no even know say them done dey release you na for psyco ward
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
ehh?!! na you dey dia wid me naw, how you no go know? olodo!!! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
gentleman ni me me i no be fighter o! i beg leave me jare make i dey gbadun myself abi which levels na na by force, make you no run down o
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
ROFLMBBAO!!! awe!! poor bayyybbeee!!!! aight, i'mma leave you alone but no put potty for we face oo!!!! 
|
|
|
|
|
|