|
AmerOmoge (f)
|
you guys make me laff o !!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
haha you see how she called me B-A-B-Y thats more like it oh baby oh baby ashanti style  wetin dey laff you ameromoge? you too dey gbadun yourself abi, anyway sha, nothing dey happen
|
|
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
the good thing is i have no clue what you are talking about!!!what is ogbadun and ashanti?
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
gbadun is to enjoy ashanti? i guess he's talking bout the singer, i'm starting to learn how to decode "Idiot", so i may be able to translate many things he says 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
why you dey ta si me now abi weting do you abeg leave me nah by force? i go call police o! ABEG LEAVE MEEEEEEEEEEEEE
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
LMAO!!! is what by force? ol bwoy, get ova yourself, don't nobody want yo ass!! 
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
oh!! how rude of me ameromoge. let me translate that for you from Idiot to English.why are you talking to me? what did i do to you? leave me!! is it by force? i will call the police. please leave me.
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
me sef i pass your ogbange sef haha man pikin no wan chop carry go 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
I am still learning!!!
so the two of you sabi yoruba too i see!!
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
lol!! ah ah!! leave me naw!! everytime i stop talking to you, you want to try to give me a reason to pay you attention!!!  wetin?!! old papa like yu!! me i no wan suga daddy!! i no need fada time. abeg leave me jo!! bifo i call modda nature for you ooo!!! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
Ameromoge pidgin has yoruba,igbo and bits of hausa its basically like 60% and 40% nigerians language 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
oh you are already learning sometimes you just pick it up without knowing
walahi.walai = hausa for e.g
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
i'm sure his percentages are wrong. it's definitely not 40% Naija languages in there. it's more like 30%. the other roles Naija languages play is SYNTAX, not actual words. but for actual words, it'D say about 30%. but you know language, especially creoles and pidgins evolve very fast. 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
it does evolve quickly, but i guess if you have a basic understanding then you can follow, regardless to how much evolution thats taken place.
like how far and how bodi or which levels na, do they all mean about the same thing?
whats up, how are you etc?
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
yeah, basically
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
you go ask me how old i be For my village them no dey ask person age o, na abomination, if you see my bald head you go know 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
lmao, why is that wrong?
only women don't like being asked their age didnt realize men were so sensitive about it o!
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
you go ask me how old i be For my village them no dey ask person age o, na abomination , if you see my bald head you go know  tufiakwa!! someone please gimme a barf bag!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
well for my village na abomination  asiwin, oloriburuku comot for road jo before moto jam you 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
ok! then just tell me!!!  well this old lady must get her beauty sleep, I will catch up with yall later!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
them no get birth certificate when them born me o, na my baldness i dey take know my age 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
you can go bald at 20! my ex was balding by 23 by 30 he had very little hair to speak of!!!
no worries, you may keep it secret, we all have them!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
Good guess e be like say you be oganje lol  night
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
are you callin me a winch? 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
nope!!  a Genius!!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Hmmm, there is only a letter difference between the two, i thot you misspelled it!!
i take it you are younger than me,
|
|
|
|
|
|
nimi-k (m)
|
Hi just read your thread. Got to say either you learn very fast or I didnt know pidgin English was so easy to learn. Congrats though, you to much!
|
|
|
|
|
|
ghettochyk (f)
|
lol!! are you talking to me? 
|
|
|
|
|
|
amrock
|
no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps
|
|
|
|
|
|