|
AmerOmoge (f)
|
ummm what about the story, translation please!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps
man mi which levels, dey thing be say she omoge dey try understand language and she no wan drop sutten,atleast man pikin chop chop na abi no be so?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps
why do you have a problem with me trying to learn pidgin? why it needs to be business? man mi which levels, dey thing be say she omoge dey try understand language and she no wan drop sutten,atleast man pikin chop chop na abi no be so?
hmmm!!!you trying to get a meal out the deal huh!!! somebody help me out here!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
welcome to stage 3 level 2 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
oh it gets harder from here!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
no be small something,tori kwale i just dey pam dey try understand wetin una dey try yarn i beg make allman give me the odu wtin dey haps
wow this aint a minor issue, full of stories I'm just chilled here trying to understand what you lot are talking about. please you guys should give me the low down on. no be small something= not a small thing tori kwale = story something?  i think kwale means plenty  i just dey pam = I'm just calm/chilled=watching whats up yarn= talk/discuss allman=everyone odu= lowdown depending on how you use it .it also means deal
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Unu well done oh
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
cool!!! i see it now!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
cool 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
ready for lesson to begin!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
hmm short of words lol
how work na, how body, shey body dey ho' strong?
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
i dey well, u nko?
work i no be busy so na long ting o!
now you no be in class wetin you do?
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
na you dey gbadun o!! me i dey 'Oliday  I no dey feel well well e be like say i dey get temperature 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
even in school you dey Oliday  you dey say na i yua gbadun  wetin dey do you? belle turn-yua too? wetin make em sick? or i make yua temperature rise o! 
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
I don finish exam, maybe na the exams stress dey come now.exam after effect  No belle problem just temperature and moody Na you dey make my temperature rise! maybe i need some 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
some what?
now i go be yua juju too o!
I think my juju may be too potent, may cause you a coronary
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
bring am na thunder go fya your ikebe  i need some of your juuuuju so my body go strong wella 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
you are silly man!!!
it too hard for me to think of how to keep responding in pidgin cause i feel like i am doing it wrong and you are being polite and not correcting me because you can decifer what i am trying to say!!!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
oops sorry, you are spot on! I'm suppose to be making corrections the other thing you hav to understand is that pidgin not plain white and black, the main thing is getting your message across so a newbie can chat to a warri man and still transact biznes  my apologies ma'am so the spellings aint all that important  Oya, for all the wrong spelling wey you dey yarn for here you go get 100 spankings, no knickers 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
no be ma'am, i aint that old yet 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
how about you gif me 100 licks instead for the mispellings!!! choice no be mine.
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
hmmm nice suggeshion!  100 x 10  i got a long one 
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
na wetin all guys yarn LOL
but if u no don yua jaw exercise no be a good ting for you or me o!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
how make u those links on yua post happun!
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
hmm [url = http:// www .nairaland . com/nigeria?action=profile;u=75764] omoge [/ url ]
|
|
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
thats cool but i still don't get it!!! no be computer engineer o!
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
tomorrow we move to stage 1 level 3!
night
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Dis Guy
|
you get am? you sabi do the link now
|
|
|
|
|
|
AmerOmoge (f)
|
Umm no, cause you can do that with more than just stuff posted on Nairaland right, say Iwant to send an email and use the code word temperature, or wanted to link a picture to it how would you do that, i don't understand that url stuff man, u have to explain it to me like i'm a 4th grader!!!
|
|
|
|
|
|