|
Mamawa (f)
|
I heard Genevieve Nnaji is getting married to the son of the vice president of Ghana. So please Nairaland members from Ghana can you confirm?
|
|
|
|
|
|
angelchi (f)
|
wel lets be sure first n if its true, i wish her all the best .
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Good for her. I wish her good luck
|
|
|
|
|
|
akara (m)
|
If its true, make I'm carry on, de charlie na awa brada 
|
|
|
|
|
|
stellose (f)
|
una don start with rumour, make that babe no hear am oooo
|
|
|
|
|
|
beefblaze (m)
|
Not heard of something near to that here,
|
|
|
|
|
|
opuro (m)
|
kai naija people nawa oooo if I'm like make I'm go mari idiamin son na I'm sabi plenti of I'm type berekete 4 naija
|
|
|
|
|
|
sisimose (f)
|
nah she sabi.
|
|
|
|
|
|
chelsea4su (f)
|
its a lie ,she waiting for atiku so that she can be the first lady of NIGERIA
|
|
|
|
|
|
Aproko (f)
|
if she like make she marry mobutu seseseko papa, na she know. 
|
|
|
|
|
|
Christino (m)
|
Upon all d publicity, i think say na Bin Laden Pikin she go marry. PPPPTTTTIUUUUU!!! 
|
|
|
|
|
|
pati (f)
|
abeg we no want hear say, we want facts
|
|
|
|
|
|
choongtin (f)
|
who cares???
|
|
|
|
|
|
sambabois (m)
|
Na she sabi, infact me too I wan go marry George Bush's daughter, Na Nija I go come scatter first, Genevieve Nnaji no look them face.
|
|
|
|
|
|
Pain
|
I Thot She Was To Replace Stell* Obasanjo?
Gene**** Obasanjo?
Anyway she's still on track.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
rily  so aint no one in Nigeria that she can marry, nahh ghana, na her bird petch put, 
|
|
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
i am a ghanian but have not yet heard of this news. not even as rumours in ghana. at all but if it's were, then it's a good news or? our vice prez is a moslem, does it mean gene will be hajiah 
|
|
|
|
|
|
basly
|
abeg make una no bore us wit gist when no contribute 2 our living.talk of something else people
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i am a ghanian but have not yet heard of this news. not even as rumours in ghana. at all but if it's were, then it's a good news or? our vice prez is a moslem, does it mean gene will be hajiah  i think we are assured nw, that it is not true 
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
so we can discard d whole idea nw 
|
|
|
|
|
|
stellose (f)
|
Bad belleooooooo.
|
|
|
|
|
|
|
|
MP007 (m)
|
aint saying she is gold digger, but she aint mesing with no broke nigga, lol, get down gurl, plus she is sitting side wayus 
|
|
|
|
|
|
bennygee (m)
|
who cares  ??
|
|
|
|
|
|
bennygee (m)
|
who cares  ??
|
|
|
|
|
|
md4real (m)
|
i hear say na naija de lead for bizzy body i no believe at all but sha, this una yarn don comfirm say na true. i beg make una talk better thing!I Thot She Was To Replace Stell* Obasanjo?
Gene**** Obasanjo?
Anyway she's still on track.
|
|
|
|
|
|
uchetobi (f)
|
this beef is too much. Haba.
|
|
|
|
|
|
kemisole (f)
|
am happy 4 r,@ last
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
@last, good for her. she waka well
|
|
|
|
|
|
juliesanto (f)
|
abeg, make she wait atiku will soon become president of Nigeria, abi she no wan answer first lady [ b]GENEVIEVE NNAJI ATIKU[/b]. 
|
|
|
|
|
|