|
ABCDEFGHIJ (m)
|
some people left their bank jobs to travel abroad to become Tesco shop keepers or even to become street cleaners, lets share experiences.
Me I left Nigeria as an IT professional and also got employed as an IT Professional here - oya - contributions.
|
|
|
|
|
|
Godwin1 (m)
|
oboy na wa for you sef. your mouth too big infact e big pass you well well. if God favour you and you get your IT JOB , you should have been grateful to God and stop posting this kind of message showing or making yourself superior to others.abi you still say aboard na your papa house.na be say me dey angry inside oh, na because say no body reply or answer your topic 4 this house, 
|
|
|
|
|
|
Ezinwannem
|
I left Nigeria as a student and still a student and working part time 2 keep ma mind and soul together
|
|
|
|
|
|
davou4eva (m)
|
O Boy ABCDE or whatever u called yourself u no get post. U wey be say na toilet u dey wash 4 jand u come dey show yourself on top nairaland o boy forget it.
|
|
|
|
|
|
anusule (m)
|
if u really want to knw, ill tell u, nt about me, bt my dad, he was an Executive @ Reliance Bank, once the M.D of New Nigeria Bank, once M.D of Commerce Bank. and now for UK here, he is one of the ogas @ group 4. don't ask me what it is sha.
|
|
|
|
|
|