Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,260 members, 7,780,571 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 04:39 PM

Yo Leo, You Stole My Move - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Leo, You Stole My Move (4558 Views)

PHOTO: When They Discover You Stole The Missing Budget / She Stole My Man And Was Making Sure I Knew (photo) / When You See The Guy You Stole His Money In Boutique PIC (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Yo Leo, You Stole My Move by Nobody: 10:26pm On Sep 30, 2010
Re: Yo Leo, You Stole My Move by sats: 10:58pm On Sep 30, 2010
funny nice one cheesy
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 1:02am On Oct 01, 2010
Were is the joke my friend?
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 1:58am On Oct 01, 2010
Sharrap!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:05am On Oct 01, 2010
Na your boy or man friend u dey talk to - Ewu!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 2:21am On Oct 01, 2010
Chei!!
U don drink again abi?
U no dey fear mii again?
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:27am On Oct 01, 2010
I dont drink - smoke and womanise.

the thing be sey, any gurl wey no dey respect dem SENIOR for here, no get respect for reality.
(outta nairaland)
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 3:00am On Oct 01, 2010
We r both saying the same thing.
Y dont u hv respect for me?old woman and elders picture no dey una house?
If I hear 'fiiim' frm your mouth again,u go sleep with headache!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 3:05am On Oct 01, 2010
u too go sleep with your one leg up when e begin happen
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 11:27am On Oct 01, 2010
**Coughs** ¤¤Vicinity closed down¤¤ Reason:-->> Toasting in progress. Goodluck stud and Odunnu stop to dey play hard to get MEHN. Peace!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 1:04pm On Oct 01, 2010
The guys wey dey hia be small pikin.They are still learning how to chyke a babe
Studio CFR:

u too go sleep with your one leg up when e begin happen
na ur ifa or sango save you say I no see this post on time. You for hear weehn!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 1:07pm On Oct 01, 2010
Oya prof. Odunnu teach me
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 1:11pm On Oct 01, 2010
Btw Odunnu u've got a lovely child, i'm happy for the lucky papa tongue
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Kunbee: 12:59am On Oct 02, 2010
Demonic creatures
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 8:38am On Oct 02, 2010
Vic2k3:

Btw Odunnu u've got a lovely child, i'm happy for the lucky papa tongue
Which baby? Hv u started visiting googles in her ganja farm?
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 10:06am On Oct 02, 2010
The baby on ur profile. Or are trying to deny am?
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 10:34am On Oct 02, 2010
Whose profile has a baby?
Dat my fiancé calls me 'baby' does nt give u the right to call me dat.
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 10:35am On Oct 02, 2010
Ur signature na 'DIE'.
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 10:44am On Oct 02, 2010
Alright baby! tongue tongue
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Jeovy(m): 10:59am On Oct 02, 2010
I must have missed a lot, who is that trashing studio?
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 11:13am On Oct 02, 2010
Vic2k3:

Alright baby! tongue tongue
vic!!! No try me o!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 11:14am On Oct 02, 2010
Vic2k3:

Alright baby! tongue tongue
vic!!! No try me o!
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 11:38am On Oct 02, 2010
^^ Baby calm down now. Ur temper do dey raise wink
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 4:48pm On Oct 02, 2010
Jeovy:

I must have missed a lot, who is that trashing studio?


lol

u don dey take dat thing again?
e nor good for your eyes oh
Re: Yo Leo, You Stole My Move by EfemenaXY: 12:26pm On Oct 03, 2010
Studio nor get any moves

tongue tongue
Re: Yo Leo, You Stole My Move by KDK(m): 1:29pm On Oct 03, 2010
;d ;d ;d ;d

(1) (Reply)

World Most Hilarious,funny And Bizzare Facts You Must Know. / Try It, You'd Lyk It. . . . . / Obasanjo Leave Pdp Love Alone

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.