|
d_chosen1 (m)
|
 |
E Ring
« on: January 21, 2006, 09:08 AM » |
|
I KNOW U GUYS MUST HAVE HEARD THIS ONE before.......BUT NEVATHELESS FOR THOSE WHO HAVEN'T ENJOY
Abeg if police hold una ma una dey cooperate. Naso them hol two guys like that for lagos one day, as them they carry them go police station, one of them come dey holla say "Do you know who my father is, I will call my father I have a right to a phone call naso the police men carry them enter cell straight as soon as they got to the police station as they got into the cell, the guy still dey halla say he wan make call. then the president inside the cell come near am ask am say "You wan make call?" the guy answered yes naso the president tear am hot slap Toooooooo!!!!!!!! come ask am say E Ring? If E no ring make i dial am again
|