|
nana (f)
|
Penfold,she's got feelings for you na 
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@nana, which kin feelings let me tell you d real story, but i will delete the post after five mins so just get ready
are u set?
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
ready, go !!!
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
see me see wahala o!!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Ol bob wetin dey go on for here 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold you have entered it 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
doyin  maggi
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@doyin 13 my brother, if you read my explanation of that babes problem, u will know that its a serious problem o! i guess seun should just ban people like that, now i have to keep my MTN phone permanently switched off to avoid her, even the fine babe wey i dey try toast for nairaland don begin dey vex for me now!! 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
I feel ur pain, bro! 
|
|
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
@doyin 13 my brother, if you read my explanation of that babes problem, u will know that its a serious problem o! i guess seun should just ban people like that, now i have to keep my MTN phone permanently switched off to avoid her, even the fine babe wey i dey try toast for nairaland don begin dey vex for me now!!  you def know her then,If you chose to switch off your phone. She even claims you droped a voicemail,you guys are into each other na,why you con dey deny am,abi na your ex? tell us now O,because na only we wey dey here fit help you out. Abi wetin you talk my fellow naira people? You wish  I can't only when am bored,you don't know me so don't think you do.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold
have you seen fatal attraction
@infourmer
who you dey try toast
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
I no toast anybody O,na this gurl wey dey toast me con turn the table,wo just forget I no wan enter palava like pen jo. 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
nuts how far  ? i nefa see you for the other side o 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@infourmer haaa, where have u been, u don miss o!, i ave already explained the whole mess to the house, she's not my ex, she's just a crazy kid!!
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ Infourmer Amadioha naim go make love to U. which kain yeye story U dey tell d pikin. @ Doyin Bikonu, I no toast anybody , maraofat, Infourmer almost cyber-rapped me! 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
Hey Muki How r ya?. It's been a minute! whatchu been upto? 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Ol bob I now seee y infourmer whimp out  Men your picture na die  E recognise say he no fit handle you
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@lauryn CURSE!!! A beg mwe i no dey o!!
by the way that's a cute pix on your profile (everybody else pretend una no hear o)
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
@ Infourmer Amadioha naim go make love to You. which kain yeye story You dey tell d pikin. @ Doyin Bikonu, I no toast anybody , maraofat, Infourmer almost cyber-rapped me!  See,guity conscience. I mention you? I no even call your name. Your mind don announce you,so you wan e-rape me. Omo I dey go sleep O before this gurl go e-touch my pinpin 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
nana, where are u, u've been quiet, 'sup?
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold meanwhile if you no get any use for that tinu again biko I can think of a few things 
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
dooooooooooooyyyyyyyyyyyyyyyyiiiiiiiiiiiiinnnnnnnnnnnnnnn
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
@penfold meanwhile if you no get any use for that tinu again biko I can think of a few things  thats is uself one run show 
|
|
|
|
|
|