|
penfold (m)
|
@doyin, by all means you can have her, in fact i dash you, just get on her thread and declare your interest!! only problem is, she is in abuja and you are in UK? 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ penfold who dey curse who  @ Infourmer I'll mos def. let U kno when I'm ready for U! 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
See all of una wey get dirty mind I wan recommend my church to am make them comot that spirit of the stalkerazzi 
|
|
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
@ penfold who dey curse who  @ Infourmer I'll mos def. let You kno when I'm ready for You!  Wow  when you ready? I need to be prepared O,so how many e-condoms do you think I should get? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@infourmer
this one wey you don dey shake so
u go don pour before you use one
i no blame you sha
the girl na fire
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
penfold y u come dey dash doyin ur woman
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@lauryn just sent you an offline on your YIM, (everybody else, pretend una no hear)
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold
na so you dey enter wahala
if woman stalk me like this
i dey go padlock my equipment
make e no lead me astray
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
No be you cause am 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
act like sey e no dey enjoy am! biko, fade!
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
abeg make i leave this thread before una go spoil me
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@doyin
my brother, to say na fine girl like lauryn dey stalk me, i no go mind, in fact i fit dey do the stalking myself,
anywaysssss life is for "chopping"
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@kateflow
see u
dey do like say butter no go melt for your mouth
abi na u go spoil us
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold so now u think say the girl wowo when you dey pipe u no think so abi kai men eh 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
bross, i tell u, no be say d girl wowo only, she dey materialistic!! how she go say she dey in love with me when she never see me before, na only once we don talk on phone sef!! a beg make she free me
@lauryn tear eye ke!! una no know sayyyyyyyyyyyy
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
Anyhoo, i'm outtie. Thanx pipulz for a fun-filled afternoon, make I go find trouble for outside. Later y'all! 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
bye lauryn
@doyin
y u come dey yarn opans
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold na you lauryn blank like this? serious @lauryn takia o make you safeguard that cargo wey you dey carry 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
eh yah lauryn, bye sha, try reply my offline
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@kateflow
come its all in good fun abi
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
na 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@doyin ***shrugs*** and the moral of the story is--------you can't win 'em all
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
ol bob no lose hope o see kateflow for here u can help to withdraw her from her innocence 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
doyin so na penfold u come dey introduce me too abeg ooo if tinu fit reject am i no fit manage am 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
your old class school mate? FGC Warri!!! 
|
|
|
|
|
|
|
|