|
penfold (m)
|
doyin so na penfold u come dey introduce me too abeg ooo if tinu fit reject am i no fit manage am  
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
penfold e reach to hold head for hand this tinu dey spoil biz for you 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
my brother see me o!
all d fine babes don dey run away from me now, even d ones wey don dey gree before
God dey sha! I wan appeal to Seun to please help me to ban her!
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
yerth frieghk lioft grunby werachty !!
How are you all . Doyin wats up??? Penfold, how your wife Tinu ??
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
abi mishoo
penfold for marry am.
i no think say any woman go touch am with a barge pole for this forum
by the way i can see the camera still dey fear your face.
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
hmmmmm God dey sha!!
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
abi mishoo
by the way i can see the camera still dey fear your face.
No be small thing oo, my guy !! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ niceujor na who u dey try job for hia?
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
sexy lauryn
u left penfold despondent
u just look I'm offline for YIM with disdain
chei
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
I just dey o them no pay me anything I jus be spectator  As per penfold, e be like say he dey look tinu in new light after all Half a fish is better than proper opeke abi 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
no be U I dey folo yan!
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
lauryn no vex na typo na omoge i be wan write 
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
una don resume again
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
kateflow if you dey try chase admirers away that picshur wey you put na masterstroke 
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
Baba Aburo, your talk too much now. You see yourself ?? Lauren, na VEX
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ Doyin riiiiiigt! As I tear eye reach back so, na me U wan tell white lie, abi?  . E no work! Anyhoo, waz good @ ur end?
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ mishooo maka Y?  I no vex o!
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
i no understand em
|
|
|
|
|
|
kateflow (f)
|
doyin breake the english down to my own level 
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
@Lauryn, If fine girl vex for me, na to go hang naw !!
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@kateflow shay o ri foto yen ko da ra ra  I believe say na your level be that
|
|
|
|
|
|
|
|
trendy (f)
|
lol,
@ topic reminds me of lauryn hill
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@DOYIN,
a beg do me a favour------------no dey mention me and tinu in the same breath again
@kateflow, lauryn etc-------***singing***------no condition is permanent in this wooooorld, no condition is permanent in this wooorld!!
|
|
|
|
|
|