|
kateflow (f)
|
doyin shaw ara eh @lauryn wassup @penfold which condition be that how is tinu
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
omo Nigerdelta
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
@ Kate nuffin much!  How's U doing? @ Penfold O fagbo ni?. Which condition?
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
penfold na true sha And as Lauryn dey so I dey see her position dey shift small men you have a shot more than a shot sef @Lauryn my guy Penfold comes from a very illustrious family of star intellectuals he has climbed the career ladder to heights unknown for someone his age and he is considered first class managerial material at his corporation Ol bob the man is on the up. Fly with him May una no blame me I drink vodka for break this afternoon 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
penfold na wa o even as i embellish your resume e no enter. na to go church now o  oya Lauryn did i tell you I was an investment banker desperation ke. I am sure male attention surplus for your side 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
Na so them dey abuse Jesus, He was called a drunk He was labelled insane Some even said he was a bastard Alas! He was the saviour of the world!!
Mo Gentle!!
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Na so them dey abuse Jesus, He was called a drunk He was labelled insane Some even said he was a bastard Alas! He was the saviour of the world!!
Mo Gentle!!
But he never had a stalker 
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@doyin
babes no dey as desperate as them dey nowadays in his days!! am sure if that "b-------ch" had been alive, she'd have stalked him!!
but like i said,"Mo Gentle"
i know where all these is coming from sha!! God dey!!
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
kai Lauryn U suppose know say toasting no get time limit laro, losan ati ale a brother has to keep his game tight but he be like say you be premiership player I still dey try comot for division two biko 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@lauryn
"misdemeanor" ke, travails more like it!!
"The trials of Reverend Penfold"
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
abi o penfold E no good make man dey induce pity Forget your trials stand up and go to the promised land I have a dream my brother i HAVE A DREAM that you shall rise up like the phoenix and from Abeokuta to Kanfanchan you shall be irresistible and that b***h will be nothing but a memory I have a dream my people I HAVE A DREAM 
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
pity ke!! me i no need anybody's pity o!! @lauryn **aside**-----aint gettn sensitive, just d poetic side of me coming out  , meanwhile,i be reverend true, true, otherwise i would have taken advantage of that poor demented girl!! Very Noble of me!!
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@lauryn, honestly, isnt she demented? how can she suddenly say she is in love with me?, for all she knows i could be a fraudster, a kidnapper and/or the embodiment of all that is negative and bad!! she never see me before o! and na only once we talk, we no even talk about relationship o!! abeg no let me get worked up!!
|
|
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
hmmmmm, i don begin dey suspect you o!! hope u are not d one posing as tinu? because i can't, for the life of me, understand this "rigorous" defence of that individual by your esteemed self!! oya-----'fess up! (i for no mind at all at all) 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@penfold you get skills o 
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
on a lighter note-------transcript of my last YIM chat with the 'babe'
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
ha iwo
see as you dey giggle in front of your lappie
@penfold
na number one mistake be that
babes believe say them unique
so u go cast for there so
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
no do am too much o man go think say na because you dey feel I'm yarnings 
|
|
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
efrebo,somebody go wound O. 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
information mimnister
|
|
|
|
|
|
penfold (m)
|
@doyin
na so dm dey do for UK? them say na half day una dey do for fridays, i suppose get tele-conference with someone now and them talk say he dey pub dey drink beer because 2day na half day, na so them dey do? na wa o!!
|
|
|
|
|
|